THIS OYIBO WOMAN DON DIS VIRGIN ME AGAIN (Page 2)

Date: 06-12-2010 6:01 pm (14 years ago) | Author: OCHE DA COMEDIAN
1 [2] 3 4 5 ... 11
- solid_solid at 7-12-2010 05:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: roughedge on  7-12-2010 04:47 PM
Quote from: solid_solid on  7-12-2010 03:53 PM
they guy try small
SO YOU DONT KNOW WAT IS FALALA? Angry Angry Angry

abeg help tell me na
Posted: at 7-12-2010 05:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 8-12-2010 12:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-12-2010 03:27 PM
is  this a joke or story?
roughedge, u joke too rough
 Grin Grin
hahahahahaha
nna d tin rough
Quote from: florish4love on  7-12-2010 03:18 PM
your fafa

like terry talk am
hahahahaha
na im FAFA

Posted: at 8-12-2010 12:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- emmajenic1 at 8-12-2010 12:58 AM (14 years ago)
(m)
U dey shine ur stupid teeth dey give stupid joke.I even read d thing till d end with d hope say i go see one small thing wey go make me smile.Poster,mind ur self oh!!!
Posted: at 8-12-2010 12:58 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 8-12-2010 11:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emmajenic1 on  8-12-2010 12:58 AM
U dey shine ur stupid teeth dey give stupid joke.I even read d thing till d end with d hope say i go see one small thing wey go make me smile.Poster,mind ur self oh!!!
hehe
teeth no dey stupid oooo

 Cheesy Cheesy

Posted: at 8-12-2010 11:36 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 8-12-2010 11:41 AM (14 years ago)
(m)
Dis joke na poison no joke lovers

Posted: at 8-12-2010 11:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 8-12-2010 11:43 AM (14 years ago)
(f)
U sure??
Posted: at 8-12-2010 11:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- roughedge at 8-12-2010 12:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  8-12-2010 11:43 AM
U sure??
UR PICTURE FUNNY PASS MY JOKE SEF
Posted: at 8-12-2010 12:46 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 8-12-2010 02:22 PM (14 years ago)
(m)
rough edge abeg leave terry wife ooooo
 Grin Grin

Posted: at 8-12-2010 02:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bodeniyi at 8-12-2010 03:05 PM (14 years ago)
(m)
Rough poster for rough jokes...
Posted: at 8-12-2010 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 8-12-2010 04:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  8-12-2010 02:22 PM
rough edge abeg leave terry wife ooooo
 Grin Grin


No mind am he no dey shine face

but why u dey lie say i be tery wife

sebi the two of us don marry yesterday
Posted: at 8-12-2010 04:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 8-12-2010 05:11 PM (14 years ago)
(f)
laugh won kill me oooooooooooooooo ur fefe
Posted: at 8-12-2010 05:11 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sixtyhoneyy at 8-12-2010 05:16 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: add12 on  6-12-2010 06:04 PM
e no funny at all rubbish Tongue Tongue Tongue
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 8-12-2010 05:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 8-12-2010 05:17 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: roughedge on  6-12-2010 06:14 PM
Quote from: add12 on  6-12-2010 06:04 PM
e no funny at all rubbish Tongue Tongue Tongue
GOD SEE THIS GUYS FACES..... NA WETIN AGAIN?Huh???
Quote
lol Grin
Posted: at 8-12-2010 05:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 8-12-2010 05:21 PM (14 years ago)
(f)
@topic i nor fit laff na wich one con be fafa again na? Huh?
Posted: at 8-12-2010 05:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 8-12-2010 05:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: add12 on  6-12-2010 06:04 PM
e no funny at all rubbish Tongue Tongue Tongue

Posted: at 8-12-2010 05:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ge-man at 8-12-2010 06:08 PM (14 years ago)
(m)
guy try go school wella cuz you no try at all.
Posted: at 8-12-2010 06:08 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- roughedge at 8-12-2010 07:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on  8-12-2010 05:11 PM
laugh won kill me oooooooooooooooo ur fefe
HEHEHEHEHEHEHHE
Posted: at 8-12-2010 07:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ebony4real2227 at 8-12-2010 07:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-12-2010 03:36 PM
is  this a joke or story?
roughedge, u joke too rough
 Grin Grin
Posted: at 8-12-2010 07:58 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 8-12-2010 11:58 PM (14 years ago)
(m)
u dey do national anthem 4 dat ur pics?

Posted: at 8-12-2010 11:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- opeks at 9-12-2010 12:14 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  8-12-2010 11:58 PM
u dey do national anthem 4 dat ur pics?
Grin Grin Grin
Posted: at 9-12-2010 12:14 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11

Featured Discussions