SEE WETIN MY EYE SEE OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO

Date: 09-12-2010 9:28 am (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
[1] 2
- at 9-12-2010 09:28 AM (14 years ago)
(f)
abeg
na who be this ooooooo

[attachment deleted by admin]

Posted: at 9-12-2010 09:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
- WordsFreak at 9-12-2010 10:02 AM (14 years ago)
(f)
Lord av mercy! Embarrassed
Posted: at 9-12-2010 10:02 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- florish4love at 9-12-2010 01:40 PM (14 years ago)
(f)
abi ooooooooooooooooo
Posted: at 9-12-2010 01:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 01:42 PM (14 years ago)
(m)
florish na u go ask that question  .... na who bi that?
Posted: at 9-12-2010 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 9-12-2010 01:43 PM (14 years ago)
(m)
PB4.
Posted: at 9-12-2010 01:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 01:44 PM (14 years ago)
(m)
abi?
Posted: at 9-12-2010 01:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 9-12-2010 02:04 PM (14 years ago)
(f)
Solid I sure say na u dey for inside dat picture
Posted: at 9-12-2010 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- do4sure at 9-12-2010 02:10 PM (14 years ago)
(m)
HE JUST MARRY THE GOAT. NA HONEYMOON HE DEY SO
Posted: at 9-12-2010 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 9-12-2010 02:16 PM (14 years ago)
(f)
Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa


Solid na wa ooooo

she na goat u dey call ya girlfriend so for me

make i pick race cos i no know if the goat get HIV
Posted: at 9-12-2010 02:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 02:17 PM (14 years ago)
(m)
florish ur nose there ..... abi u must mistake me for ur husband
Posted: at 9-12-2010 02:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 9-12-2010 02:21 PM (14 years ago)
(f)
I reject it in Jesus name

Tery still better u cos na Oyinbo terry dey follow
Posted: at 9-12-2010 02:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 9-12-2010 02:24 PM (14 years ago)
(m)
heheheheee...
Posted: at 9-12-2010 02:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 02:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  9-12-2010 02:21 PM
I reject it in Jesus name

Tery still better u cos na Oyinbo terry dey follow


 hehehehe which oyibo? .... na abino he the follow dey think say na oyibo
Posted: at 9-12-2010 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 9-12-2010 02:52 PM (14 years ago)
(f)
I no like am oooo

Terry na Big boy nah

abi u no know say na the money wey the Oyinbo dey give na it we dey use buy airtime for the modem

na it we dey use chop too
na it we dey even use do beez boyz and geezzz
Posted: at 9-12-2010 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 02:56 PM (14 years ago)
(m)
my girl wake up from sleep .... terry has been deceiving u since ..... na money him dey get from alahe (agbolo) in lagos he dey use dey do all those thing...

if u think say na lie go ask him na
Posted: at 9-12-2010 02:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baby14life at 9-12-2010 04:26 PM (14 years ago)
(f)
abeg florish na ur hus, terry or solid, pls i dnt undastand...........
Posted: at 9-12-2010 04:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- monasea at 9-12-2010 04:31 PM (14 years ago)
(f)
pb4
Posted: at 9-12-2010 04:31 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 9-12-2010 04:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on  9-12-2010 02:56 PM
my girl wake up from sleep .... terry has been deceiving u since ..... na money him dey get from alahe (agbolo) in lagos he dey use dey do all those thing...

if u think say na lie go ask him na


Na u no sabi hw he dey go
Posted: at 9-12-2010 04:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 9-12-2010 07:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  9-12-2010 09:28 AM
abeg
na who be this ooooooo

No gul gave in to his advances
n that was his last chance
hehehehe
Posted: at 9-12-2010 07:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-12-2010 09:10 PM (14 years ago)
(m)
solid,u tenis there.

Posted: at 9-12-2010 09:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions