hiyaa!!! if u too shine this ya eye... something go fly enter..ooh.... Posted: at 15-11-2008 12:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi...whats the big deal...na u only go sabi say i dey try Posted: at 15-11-2008 03:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi...whats the big deal...na u only go sabi say i dey try  yes ooh...u understand na... Posted: at 16-11-2008 01:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 16-11-2008 01:48 PM (16 years ago) (m) see wetin? for where?
you never still see am? Posted: at 16-11-2008 01:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@rezi e be lak say u wan check am ya sef ooooh...lol Posted: at 17-11-2008 08:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amaikama at 17-11-2008 10:01 AM (16 years ago) (m) As long as the road dey accessible, no problem. grass or no grass we go pass through am without any difficulties. Posted: at 17-11-2008 10:01 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
amaikama at 17-11-2008 10:04 AM (16 years ago) (m) Come to think of it, what so special about the grass sef?  Na de grass make you go there or another thing?  Abeg enter motor and forget watin be the color or the paint wey them take pain am Posted: at 17-11-2008 10:04 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
orezo at 17-11-2008 12:40 PM (16 years ago) (m) Amaikama u be bus driver??? Dis one wen na so so moto u dey talk abt... Posted: at 17-11-2008 12:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 01:16 PM (16 years ago) (m) Come to think of it, what so special about the grass sef?  Na de grass make you go there or another thing?  Abeg enter motor and forget watin be the color or the paint wey them take pain am  na your side i dey bros. chop the biscuit and forget the wrapper Posted: at 17-11-2008 01:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thumbs up for me jare... The topic don scatter guys medula ...waoooo Posted: at 17-11-2008 01:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 01:39 PM (16 years ago) (m) for your mind abi? Posted: at 17-11-2008 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gen2esther at 18-11-2008 12:25 AM (16 years ago) (f) Thumbs up Posted: at 18-11-2008 12:25 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezi!! hhmm... i dey vex for u... oohh!! Posted: at 18-11-2008 08:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 08:22 AM (16 years ago) (m) Onyi wetin rezi do... Posted: at 18-11-2008 08:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi wetin rezi do...
U 2 orezo... u follow... i dey vex for u... Posted: at 18-11-2008 08:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 08:48 AM (16 years ago) (m) wetin i do na... Posted: at 18-11-2008 08:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi, orezo, grin and Jboy4shezo...una think say i no see una for amici house.... ehee... :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( rezi dey drag her legs, orezo dey drag her hands, grin been no gree follow b4, later e come join...jboy4shezo join 2 dey touch touch... :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 18-11-2008 09:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 10:07 AM (16 years ago) (m) onyi, you know say na only you i get na. no other woman, na orezo say make we play go amici house oh. we no kon know say wetin happen for garden of eden go happen again oh Posted: at 18-11-2008 10:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 10:21 AM (16 years ago) (m) Rezi why u dey lie for my head na... No be u sey u leave ur singlet for amici house... sey if i follow u go amici house, u go follow me go onyi house... I follow u go... No be im u and amici start wetin una dey do b4... As i see sey una dey do am... I kon run go outside go read my small pocket bible... Onyi na so e take happen oh... B4 Grin and Jboy kon come too enta d house... I no join at all... True True... Posted: at 18-11-2008 10:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |