GRASS NO DEY THERE? (Page 7)

Date: 04-11-2008 9:14 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 20
- onyinyenaija at 18-11-2008 10:24 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 18-11-2008 10:07 AM
onyi, you know say na only you i get na. no other woman, na orezo say make we play go amici house oh. we no kon know say wetin happen for garden of eden go happen again oh

so u promise me say u nogo go there again go drag her leg?? Angry Angry Angry
Posted: at 18-11-2008 10:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 18-11-2008 10:55 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: orezo on 18-11-2008 10:21 AM
Rezi why u dey lie for my head na... No be u sey u leave ur singlet for amici house... sey if i follow u go amici house, u go follow me go onyi house...

I follow u go... No be im u and amici start wetin una dey do b4... As i see sey una dey do am... I kon run go outside go read my small pocket bible...

Onyi na so e take happen oh... B4 Grin and Jboy kon come too enta d house... I no join at all... True True...

why u no preach for them... say na sin to do am ...? u wan make i believe u now Huh? Huh?
Posted: at 18-11-2008 10:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 18-11-2008 11:02 AM (15 years ago)
(m)
no mind orezo, na im say make i hold amici leg, u know me na saint i no know anything. and i no even touch am talk less of to hold the leg. if na lie ehn, if na lie...
Posted: at 18-11-2008 11:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 18-11-2008 11:10 AM (15 years ago)
(m)
Believe me onyi! Na d time wen i wan start to preach u kon see me dey hold her hands in prayers while Rezi just dey smooch her legs seriously like sey 2moro no dey...
Posted: at 18-11-2008 11:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 18-11-2008 11:35 AM (15 years ago)
(f)
Eee don do...ee don do... aahh!! make i hear something... i no believe una... i no wetin i go do... i go put am guage... anyone wey e thing pass position... I go take knife cut am hol am for hand dey waka ... finish... 
Posted: at 18-11-2008 11:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 18-11-2008 01:14 PM (15 years ago)
(f)
 eeem... wey grin & Jboy...una no go come clear una face here...abi shame no gree una???
Posted: at 18-11-2008 01:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 18-11-2008 02:34 PM (15 years ago)
(m)
Blatant lies!!! PueH!! Amici is a damn big gal...which ego u get to hol her leg...she be toy?
Onyi no mind rezi and orezo..dem dey for outside amici's gate dem no fit enter inside....
Posted: at 18-11-2008 02:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 18-11-2008 02:56 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: grin_genius4lif on 18-11-2008 02:34 PM
Blatant lies!!! PueH!! Amici is a damn big gal...which ego u get to hol her leg...she be toy?
Onyi no mind rezi and orezo..dem dey for outside amici's gate dem no fit enter inside....

na e you enter abi Huh? dey do... na  eehee?
Posted: at 18-11-2008 02:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 18-11-2008 03:29 PM (15 years ago)
(m)
Onyi shebi u hear wetin grin talk...
Posted: at 18-11-2008 03:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-11-2008 05:37 AM (15 years ago)
(f)
grin that one na BIGGEST LIE (part 2) ...
Posted: at 19-11-2008 05:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 09:43 AM (15 years ago)
(m)
Onyi na today u know sey Grin dey lie...
Posted: at 19-11-2008 09:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 11:04 AM (15 years ago)
(m)
grin na prof for lie oh.  but na true e talk for this one. na only im enter amici house me i no follow. but i no know whether orezo enter last, last o. because i quick comot
Posted: at 19-11-2008 11:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 12:17 PM (15 years ago)
(m)
I no enter again oooh... Na dat time i recieve dat call i remove from her area oooh...
Posted: at 19-11-2008 12:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-11-2008 03:07 PM (15 years ago)
(f)
Ok na... i don forgive una... una no say dem say 'TRUE LOVE COUNTS NO ERROR'   Grin Grin
Posted: at 19-11-2008 03:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 03:49 PM (15 years ago)
(m)
Thank God...
Posted: at 19-11-2008 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 04:37 PM (15 years ago)
(m)
why you dey thank God? na you get the true love? na my own oh
Posted: at 19-11-2008 04:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 05:11 PM (15 years ago)
(m)
Na only God know who true true Get am... But as a prophet... I forsee myself as the beholder of her love...

Onyi...Mmmweeen
Posted: at 19-11-2008 05:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 07:53 PM (15 years ago)
(m)
correct prophet no dey see vision for himself oh, na others e dey see vision for. look am well well again make u tell me who get the true love
Posted: at 19-11-2008 07:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-11-2008 04:47 AM (15 years ago)
(f)
orezo... wey grin? e never come back from honey moon?....
Posted: at 20-11-2008 04:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 22-11-2008 06:09 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: onyinyenaija on 20-11-2008 04:47 AM
orezo... wey grin? e never come back from honey moon?....

 Shocked Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-11-2008 06:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 20