this one na married ones question.. Posted: at 17-12-2010 05:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esonu at 17-12-2010 05:07 PM (14 years ago) (m) reading
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 17-12-2010 05:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Treasure2 at 17-12-2010 05:34 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 17-12-2010 05:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 17-12-2010 05:35 PM (14 years ago) (m) lolzzzz
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 17-12-2010 05:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 17-12-2010 05:37 PM (14 years ago) (f) u know wat they say now,good food is the way to a man's heart sohe feels when he doesnt eat her food,he's justtelling her dat chic u've lost ma heart o! but 4 the women refusing him sex honestly i no fit ans dat one o! honesty, u knoe say some women head somtimes dey touch so its hard to explain y dem they do am sha. bt my advice besayany woman wey they refuse thier hubby sex coz of anger should stop it or else them go use their hand scatter their home becoz the man go start go outside to find pleasure and satisfaction. :  ok. Posted: at 17-12-2010 05:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 17-12-2010 06:03 PM (14 years ago) (f) U THINK SO Posted: at 17-12-2010 06:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 17-12-2010 09:18 PM (14 years ago) (m) @Poster, it happens that way. me if i dey vex here, omo forget food ni o untill that vex don waka comot i no fit chop. so woman too, na her mood go decide if she want sex, she dey vex, that hole go tight pass coke bottle if u try am, u go kill am
see born again cheii
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 17-12-2010 09:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Maxodus at 17-12-2010 11:08 PM (14 years ago) (m) They do that just to get back at her cause nothing is painful to a woman than refusing her food after all the work she put into it Posted: at 17-12-2010 11:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
truenaija2 at 17-12-2010 11:23 PM (14 years ago) (f) They do that just to get back at her cause nothing is painful to a woman than refusing her food after all the work she put into it
u think sooo Posted: at 17-12-2010 11:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
anitanosa at 18-12-2010 02:12 AM (14 years ago) (f) Wen i get married,my husband can't reject my food,cause i will so spoil him with my good food, perceiving it alone,case close.I cant deprive him of sex, cause he is d owner and he has d right 2 go there anytime anyday. Posted: at 18-12-2010 02:12 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 18-12-2010 02:22 AM (14 years ago) (m) Wen i get married,my husband can't reject my food,cause i will so spoil him with my good food, perceiving it alone,case close.I cant deprive him of sex, cause he is d owner and he has d right 2 go there anytime anyday.  Gbam..............i love u infact,na me go marry u........cos i wont lack dat collabo
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-12-2010 02:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 18-12-2010 02:31 AM (14 years ago) (m) Wen i get married,my husband can't reject my food,cause i will so spoil him with my good food, perceiving it alone,case close.I cant deprive him of sex, cause he is d owner and he has d right 2 go there anytime anyday.  gbamology
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 18-12-2010 02:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 18-12-2010 03:35 AM (14 years ago) (m) sorry to say this ,then i pity women.
Oga y u dey pity them
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-12-2010 03:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lastdonn at 18-12-2010 07:52 AM (14 years ago) (m) MAN SEF WEY NO EAT FOOD NA E MONEY HE DEY WASTE, BC ME I GO COOK MORNING KEEP FOR DINNING TABLE, COOK AFTERNOON KEEP FOR DINNING TABLE, COOK EVENING KEEP, NE HIM GO KNW WETIN HE GO DO WITH ALL THE FOOD. I NO GO DENY HIM SEX OOOO, NO MATTER THE HEAT. ME SEF WANT THE SEX WHEN THE HEAT IS ON. from madam reasure2, mada you are phyuking hot i like that.infact i love that.if my woman deny me sex na that time i go enjoy life,i go bost many areas and many clubs,infact chicks go know say that the lastdonn is back in the street,them go know say i don repent. Posted: at 18-12-2010 07:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 18-12-2010 07:57 AM (14 years ago) (m) MAN SEF WEY NO EAT FOOD NA E MONEY HE DEY WASTE, BC ME I GO COOK MORNING KEEP FOR DINNING TABLE, COOK AFTERNOON KEEP FOR DINNING TABLE, COOK EVENING KEEP, NE HIM GO KNW WETIN HE GO DO WITH ALL THE FOOD.
I NO GO DENY HIM SEX OOOO, NO MATTER THE HEAT. ME SEF WANT THE SEX WHEN THE HEAT IS ON. from madam reasure2, mada you are fcuking hot i like that.infact i love that.if my woman deny me sex na that time i go enjoy life,i go bost many areas and many clubs,infact chicks go know say that the lastdonn is back in the street,them go know say i don repent.
oga i no understand u are u a hermaphrodite................cos u dey use she................later come dey act like he
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-12-2010 07:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na balanced equation Posted: at 18-12-2010 08:59 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
He can not reject my food, bcos afta all dem cooking class i took
to prepare dat Naija food, he can not do dat to me
Anyway, i wud beg him to eat, i cant see him goin to bed without food  Posted: at 18-12-2010 10:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SNYPER at 18-12-2010 12:59 PM (14 years ago) (m) He can not reject my food, bcos afta all dem cooking class i took
to prepare dat Naija food, he can not do dat to me
Anyway, i wud beg him to eat, i cant see him goin to bed without food 
exceptional House Wife Posted: at 18-12-2010 12:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 18-12-2010 01:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |