see english (Page 5)

Date: 17-12-2010 4:14 pm (14 years ago) | Author: ibeh kasiemobi
1 2 3 4 [5] 6
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 11:20 AM
amebo** na so dem tell u?

so u do kawai be dat? Wink

Posted: at 21-01-2011 10:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 02:35 PM
Ur pikin no dey stop cry, tel e mama make e giv am Bosom  na**

is ur own not available? Grin

Posted: at 21-01-2011 10:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 11:07 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: josiahlawson on 20-01-2011 04:39 PM
Quote from: kasiemobi on 20-01-2011 04:34 PM
but the love letter make sense
you no know say terry na grauate?.......of Medcine . Grin Grin Grin Grin Grin

which kind medicine?
na agbo and jedi-jedi?

Posted: at 21-01-2011 11:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- simele at 21-01-2011 11:08 AM (14 years ago)
(m)
aboki not their fault aboki will ask u i the crazy
Posted: at 21-01-2011 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 21-01-2011 11:15 AM (14 years ago)
(m)
skypon were u travel go na
Posted: at 21-01-2011 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 02:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: simele on 21-01-2011 11:08 AM
aboki not their fault aboki will ask u i the crazy

why u dey remind us? Angry

Posted: at 21-01-2011 02:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 02:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 21-01-2011 11:15 AM
skypon were u travel go na

i been fall sick
but i am recuperating gradually

how u dey? Grin Grin

Posted: at 21-01-2011 02:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmey- at 21-01-2011 02:25 PM (14 years ago)
(f)
@kasiemobi waiting you expect when na you dey teach them. lion no dey born tiger.
make God help una aboki dem.
Posted: at 21-01-2011 02:25 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Dramundu at 21-01-2011 02:26 PM (14 years ago)
(f)
hmmmmmmmm i'm heated
Posted: at 21-01-2011 02:26 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- xavexdo5 at 21-01-2011 03:01 PM (14 years ago)
(m)
wetin de heated u up na
Posted: at 21-01-2011 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 21-01-2011 03:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 02:13 PM
Quote from: xavexdo5 on 21-01-2011 11:15 AM
skypon were u travel go na

i been fall sick
but i am recuperating gradually

how u dey? Grin Grin
correct


i jst de na
i been de miss ur postas
Posted: at 21-01-2011 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 21-01-2011 03:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emmey- on 21-01-2011 02:25 PM
@kasiemobi waiting you expect when na you dey teach them. lion no dey born tiger.
make God help una aboki dem.
so u get liver challenge me ur teacher, u wan make i tell dem u be 1st student. go sell ur suyaooo
Posted: at 21-01-2011 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- loucoco at 21-01-2011 04:40 PM (14 years ago)
(f)
hahahahaa.......tis one is too funni oooo na wa o.
Posted: at 21-01-2011 04:40 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 05:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Dramundu on 21-01-2011 02:26 PM
hmmmmmmmm i'm heated
u enter fire? Grin

Posted: at 21-01-2011 05:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 05:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 21-01-2011 03:01 PM
wetin de heated u up na

she enter terry room so terry dealt with her Grin

Posted: at 21-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 05:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 21-01-2011 03:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 02:13 PM
Quote from: xavexdo5 on 21-01-2011 11:15 AM
skypon were u travel go na

i been fall sick
but i am recuperating gradually

how u dey? Grin Grin
correct


i jst de na
i been de miss ur postas

no wahala
i don come back
make i dey finish them again Grin Grin Grin

Posted: at 21-01-2011 05:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 21-01-2011 07:49 PM (14 years ago)
(m)
mr. finisher... na who you wan finish this time?
Posted: at 21-01-2011 07:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 21-01-2011 07:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 21-01-2011 07:49 PM
mr. finisher... na who you wan finish this time?
abeg ask am again Smiley

Posted: at 21-01-2011 07:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 21-01-2011 08:23 PM (14 years ago)
(m)
mr. finisher... na who you wan finish this time?
@riverniger: i don ask am again.
Posted: at 21-01-2011 08:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 21-01-2011 08:39 PM (14 years ago)
(m)
c wetin?Huh?Huh?Huh?Huh?
 SEE ENGLISH...
Na waoooooooo.
Posted: at 21-01-2011 08:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6

Featured Discussions