truenaija2 at 11-01-2011 03:26 PM (14 years ago) (f) me sef fit do am if the mama still fresh and charming
oga oooooooo otobi Posted: at 11-01-2011 03:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 11-01-2011 03:26 PM (14 years ago) (m) me sef fit do am if the mama still fresh and charming
i trust u now but no go do am wif ya daughter ooo blood thick pass water na. that one na no go area
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 11-01-2011 03:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 03:27 PM (14 years ago) (f) Make she hang that her useless mother and comot that shameless man's thing
abii u must be a high court judge  Hmmmmmmmmmmmmm. Posted: at 11-01-2011 03:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 03:28 PM (14 years ago) (f) me sef fit do am if the mama still fresh and charming
i trust u now but no go do am wif ya daughter ooo blood thick pass water na. that one na no go area hmmmmmmm u sure? Posted: at 11-01-2011 03:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 11-01-2011 04:17 PM (14 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 11-01-2011 04:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin una dey talk here? Posted: at 11-01-2011 04:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 11-01-2011 04:24 PM (14 years ago) (f) pj ow far Posted: at 11-01-2011 04:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
oladapo23 at 11-01-2011 04:32 PM (14 years ago) (m) That kind man, CAUSE no go catch am again lai lai, I wont tell anyone I will only try and keep my female children off him, because anything can happen again and again Posted: at 11-01-2011 04:32 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
solojaro at 11-01-2011 04:38 PM (14 years ago) (m) wetin una dey talk here?
Listen carefully, Mama and pickin dey sleep with the pickin husband. you heareeh? Posted: at 11-01-2011 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
me sef fit do am if the mama still fresh and charming
oga oooooooo otobi  hmmmmmmmmmmm. Posted: at 11-01-2011 04:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 06:38 PM (14 years ago) (f) That kind man, CAUSE no go catch am again lai lai, I wont tell anyone I will only try and keep my female children off him, because anything can happen again and again
that nah wetin i also think honestly Posted: at 11-01-2011 06:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 06:39 PM (14 years ago) (f) wetin una dey talk here?
remove glass first Posted: at 11-01-2011 06:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 11-01-2011 06:39 PM (14 years ago) (m) hmmm no comment Posted: at 11-01-2011 06:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 06:40 PM (14 years ago) (f) wetin una dey talk here?
Listen carefully, Mama and pickin dey sleep with the pickin husband. you heareeh? hmmmmmmmmmmmmmmmmm no b small something ooooo Posted: at 11-01-2011 06:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 06:41 PM (14 years ago) (f) hmmm no comment
y now? Posted: at 11-01-2011 06:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 11-01-2011 06:42 PM (14 years ago) (f) wetin una dey talk here?
remove glass first  WHY THE GLASSES NAH !! CANT U SEE HE CANT SEE WITHOUT THOSE FOUR EYEZ
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 11-01-2011 06:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
truenaija2 at 11-01-2011 06:42 PM (14 years ago) (f) me sef fit do am if the mama still fresh and charming
oga oooooooo otobi  hmmmmmmmmmmm. Posted: at 11-01-2011 06:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
djosh4cesc at 11-01-2011 06:52 PM (14 years ago) (m) Nollywood on Naijapals Posted: at 11-01-2011 06:52 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 11-01-2011 06:56 PM (14 years ago) (f) NO GOLLYWOOD ON NAIJA
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 11-01-2011 06:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SNYPER at 11-01-2011 07:18 PM (14 years ago) (m) i'm still in shock Posted: at 11-01-2011 07:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |