The lift (Page 4)

Date: 14-01-2011 3:45 pm (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- soki4real at 5-02-2011 01:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin
Posted: at 5-02-2011 01:36 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 07:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin
dog
Posted: at 7-02-2011 07:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 11:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:34 AM
Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 11:01 AM
na only laff i go dey laff




 Grin

continue to laf but beware of people wey dey find crazy people for ritual make dem no carry you for road cos i still dey enjoy you  Grin Grin Grin

i no dey mad ooooo
i just dey glad Grin

Posted: at 7-02-2011 11:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 11:58 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin

i go carry bottle, u go carry plank
we go reduce that head to him normal size Grin Grin

Posted: at 7-02-2011 11:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Elmich at 7-02-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
This Transformation is Sharp Sharp.No time for slackings hahahahahahahaha Grin Tongue Wink,
Posted: at 7-02-2011 12:08 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- lilianoge at 7-02-2011 12:24 PM (13 years ago)
(f)
lol...u go fear nah....
Posted: at 7-02-2011 12:24 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 01:03 PM (13 years ago)
(m)
b like sey me sef go enter the lift mayb e fit do somthn bout this head cos neck dey pain me Grin
Posted: at 7-02-2011 01:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blazingdiamond at 7-02-2011 01:21 PM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 7-02-2011 01:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 7-02-2011 01:29 PM (13 years ago)
(m)
u try sha,but posted b4 b4
Posted: at 7-02-2011 01:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 01:31 PM (13 years ago)
(m)
 Angry Angry wetin dey worry this one? u travel b4 b4? we don hear sey na pb4 Angry
Posted: at 7-02-2011 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ismail1 at 7-02-2011 01:36 PM (13 years ago)
(m)
posted b4, u're try   Wink
Posted: at 7-02-2011 01:36 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Ismail1 at 7-02-2011 01:37 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 7-02-2011 01:37 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 01:44 PM (13 years ago)
(m)
ur comment has been posted b4  Tongue but u sef try Grin
Posted: at 7-02-2011 01:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 06:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 01:03 PM
b like sey me sef go enter the lift mayb e fit do somthn bout this head cos neck dey pain me Grin

abeg enter oooo
make modification happen for ur head Grin

Posted: at 7-02-2011 06:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 06:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 01:44 PM
ur comment has been posted b4  Tongue but u sef try Grin

 Grin Grin
u no well oooo

Posted: at 7-02-2011 06:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-02-2011 06:32 PM (13 years ago)
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 07:26 AM
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin
dog

see monkey abi na baboon dey call dog,

oya dog call am back Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 06:32 PM (13 years ago) |
Reply
- xavexdo5 at 7-02-2011 11:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 11:58 AM
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin

i go carry bottle, u go carry plank
we go reduce that head to him normal size Grin Grin
Grin Grin Grin
me i go carry moter to pound dat head too
dat head must straight today
me self join oooo Angry Angry Angry
Posted: at 7-02-2011 11:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- soki4real at 7-02-2011 11:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 07:26 AM
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin
dog

you get cancer for brain  Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 11:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 8-02-2011 12:09 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 11:58 AM
Quote from: soki4real on  5-02-2011 01:36 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:20 AM
u dey craze oooo
na that ur large head i go burst for u Grin Grin

i go join u burst d head  Grin Grin Grin

i go carry bottle, u go carry plank
we go reduce that head to him normal size Grin Grin

hmm, you  be expact  Grin Grin Grin , how many head you don reduce 4 ur village ?  Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 12:09 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- diplomatik at 8-02-2011 12:11 AM (13 years ago)
(f)
 Undecided

Posted: at 8-02-2011 12:11 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9