Kennee at 14-01-2011 06:11 PM (13 years ago) (m) Abeg Make l Pass
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-01-2011 06:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
maybe the poster is in love and needs sex. they wk together poster but no let them deceive u say them love u come collect dat thing Posted: at 14-01-2011 06:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 14-01-2011 06:41 PM (13 years ago) (f) LOL.............................. JA !!
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-01-2011 06:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 14-01-2011 06:45 PM (13 years ago) (m) KB Honey help her out of confuse.com
chai 50cent una still dey 2geda ? Posted: at 14-01-2011 06:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 14-01-2011 06:49 PM (13 years ago) (f) RE YU SHOCK OR SUPRISE !!
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-01-2011 06:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 14-01-2011 06:55 PM (13 years ago) (m) RE YU SHOCK OR SUPRISE !!
chaii upon all d names wey im call u..so na true ? remember say u b shey na diamon abi na gold digger sef ? Posted: at 14-01-2011 06:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KB Honey help her out of confuse.com
chai 50cent una still dey 2geda ? husband and wife must quarrel na and they don settle lol. getting ready 4 the second round Posted: at 14-01-2011 06:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shey na question be that wan? All dis small small pikins don spoil finish.... Posted: at 14-01-2011 07:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
tyabo at 14-01-2011 07:14 PM (13 years ago) (m) Shey na question be that wan? All dis small small pikins don spoil finish....
b4 na wetin ? Posted: at 14-01-2011 07:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes sex is love and love is sex how many married man no dey do their wife ? raise up ur hands i have a solution Posted: at 14-01-2011 07:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ceenod at 14-01-2011 07:24 PM (13 years ago) (m) she wan know na.. 2 ask question na bad thing?
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 14-01-2011 07:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
she wan know na.. 2 ask question na bad thing?
oya give her d answer cos i dey see love for dat ya pic Posted: at 14-01-2011 07:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 14-01-2011 07:34 PM (13 years ago) (m) passin wit speed
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 14-01-2011 07:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nellkiss at 14-01-2011 07:44 PM (13 years ago) (f) Sex + Love = Relationship Posted: at 14-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 14-01-2011 07:49 PM (13 years ago) (f) PEEP AGAIN RUNNING WITHOUT MA LEGS
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-01-2011 07:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rosiegirl2 at 14-01-2011 07:52 PM (13 years ago) (f) fyi. no its not Posted: at 14-01-2011 07:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 14-01-2011 07:57 PM (13 years ago) (f) sex is not love. Posted: at 14-01-2011 07:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ceenod at 14-01-2011 08:01 PM (13 years ago) (m) she wan know na.. 2 ask question na bad thing?
oya give her d answer cos i dey see love for dat ya pic me no b love doctor or teacher na
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 14-01-2011 08:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 14-01-2011 08:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
LOL.............................. JA !!
so now u speak my language too hmmmmmm Posted: at 14-01-2011 08:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |