SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 14)

Date: 18-01-2011 5:39 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 19
- florish4love at 20-01-2011 12:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 07:57 PM
Quote from: dapo2 on 19-01-2011 07:37 PM
This letter is a reflection of how most of you understand English. I read awful grammar here everyday.You guys refuse to speak proper English,instead you ramble on in broken English,not giving proper and thoughtful responces to arguments and conversations. Its time to stop speaking pidgin English and speak proper English because of the fact that its not only Nigerians that go on this site. DONT BE LAZY make an effort to speak good English.
i never wanted to say anything but you won't believe i threw up after reading your comment. Please spell this word ''responces'' correctly before i change my mind**

coolandrea no mid the guy ooo
Posted: at 20-01-2011 12:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 20-01-2011 01:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: efelezee on 20-01-2011 08:35 AM
ALL THE GUYS WEN DEY HERE,  MAKE UNA TELL THE TRUTH, WHO AMONG UNA NO DO SAME OR EVEN WORST THAN TERRY(MATTHEW) FOR THE FIRST TIME, THERE IS ALWAYS A FIRST TIME, WHAT ABOUT THE BABE WEN AGREE, WHO MUMU PAS? WHY UNA NO ASK HER TO PRODUCE HERE REPLY, I BEG SCAN YOU REPLY I DEY WAIT TO READ AM

haha
ure right ooo
but this na yabbing forum i just dey yab

i meant no harm to anybody
and nobody write me any letter ooo
Posted: at 20-01-2011 01:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Chamming at 20-01-2011 01:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 19-01-2011 12:24 AM
haha laf won bend my dick

Hahaha guy na wish one u come dey.
Posted: at 20-01-2011 01:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 20-01-2011 01:19 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 20-01-2011 10:39 AM
i don break am already
haha

no be me break ya head yesterday
Posted: at 20-01-2011 01:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 20-01-2011 01:25 PM (13 years ago)
(m)
hehehe

Posted: at 20-01-2011 01:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- judichi at 20-01-2011 02:51 PM (13 years ago)
(f)
The guy carry muscle write the letter to show the level  of love wey i get. Hahahahaahaaaaaa Grin Grin Grin
Posted: at 20-01-2011 02:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 20-01-2011 03:13 PM (13 years ago)
(f)
Na una sabi o.. Me i don quit dis jorkey forum..
Posted: at 20-01-2011 03:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-01-2011 04:02 PM (13 years ago)
(m)
then get lost at once
who cares?
Do i look like i care?

Posted: at 20-01-2011 04:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- unclesam67 at 20-01-2011 04:08 PM (13 years ago)
(m)
There is no way you no go fall for am 'cos the bullets wey dey inside the letter too plenty Grin
Posted: at 20-01-2011 04:08 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- naturalqueen at 20-01-2011 04:41 PM (13 years ago)
(f)
this one don disgrace the school wey him attend.
Posted: at 20-01-2011 04:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 20-01-2011 05:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 20-01-2011 12:52 PM
Quote from: sixtyhoneyy on 19-01-2011 06:01 PM
Quote from: terryworld on 19-01-2011 01:52 AM
florish whats this nah?
So u get mind post dis letter?
Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol
terry so na you?haba you don kill me i go kidnap florish for this one :'( :'( :'( :'( :'(

I am Unkidnapable

u don hear dat king English be4?? Grin Grin Grin Grin
florish you dey try me oooo Grin Grin leave terry alone befor i .....................................hmmmmm
Posted: at 20-01-2011 05:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- momomambo at 20-01-2011 05:49 PM (13 years ago)
(m)
jajajajajajajaa bros. see u see oyibo,common go back to primary school and learn good Grin Shocked Huh?
Posted: at 20-01-2011 05:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- momomambo at 20-01-2011 05:50 PM (13 years ago)
(m)
jajajajajajajaa bros. see u see oyibo,common go back to primary school and learn good Grin Shocked Huh?
Posted: at 20-01-2011 05:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- momomambo at 20-01-2011 05:51 PM (13 years ago)
(m)
jajajajajajajaa bros. see u see oyibo,common go back to primary school and learn good Grin Shocked Huh?
Posted: at 20-01-2011 05:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- momomambo at 20-01-2011 05:53 PM (13 years ago)
(m)
who is speaking this engribo jajajajajajajaj i go die 4 luagh ooooooo
Posted: at 20-01-2011 05:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- momomambo at 20-01-2011 05:54 PM (13 years ago)
(m)
who is speaking this engribo jajajajajajajaj i go die 4 luagh ooooooo Grin Grin Grin Huh? Grin
Posted: at 20-01-2011 05:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- momomambo at 20-01-2011 05:56 PM (13 years ago)
(m)
no touch my familie pls
Posted: at 20-01-2011 05:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 20-01-2011 06:19 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sixtyhoneyy on 20-01-2011 05:43 PM
Quote from: florish4love on 20-01-2011 12:52 PM
Quote from: sixtyhoneyy on 19-01-2011 06:01 PM
Quote from: terryworld on 19-01-2011 01:52 AM
florish whats this nah?
So u get mind post dis letter?
Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol
terry so na you?haba you don kill me i go kidnap florish for this one :'( :'( :'( :'( :'(

I am Unkidnapable

u don hear dat king English be4?? Grin Grin Grin Grin
florish you dey try me oooo Grin Grin leave terry alone befor i .....................................hmmmmm



talk am finish

which day u enter dis forum
terry neva do inmtromimo for u abi
i don born pikin for teerrry
except if u wan be second wife
Posted: at 20-01-2011 06:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 20-01-2011 06:51 PM (13 years ago)
(m)
River was here....

Posted: at 20-01-2011 06:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 2slimshady at 20-01-2011 06:58 PM (13 years ago)
(f)
This letter dey make me laugh since morning and i still dey laugh. Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-01-2011 06:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 19