SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 18)

Date: 18-01-2011 5:39 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 15 16 17 [18] 19
- Skypon2002 at 23-01-2011 11:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 08:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 05:41 PM
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 02:31 PM
@flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u?

heheheheheheheeeee
which kind of wound?
is it injury or wounjure Grin Grin Grin
Injury go give am scar dats y i say wound** na u cm knw d rest o...

wetin i know?
na u know ooooo Grin Grin

Posted: at 23-01-2011 11:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-01-2011 11:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: unclekalu on 23-01-2011 02:34 AM

D letter is ok. It is written in modern english.
Grin Grin Grin Grin Grin
modern english?

Posted: at 23-01-2011 11:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 23-01-2011 11:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 23-01-2011 07:31 PM
Terry u see how u dey disgrace urself?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
ordinary floorwinch na im u no fit toast....

 Grin Grin Grin Grin
him don toast am already
but florish say she dey MANAGE terry

just imagine that Undecided Undecided Undecided Undecided

Posted: at 23-01-2011 11:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emeka4me at 26-01-2011 03:07 PM (14 years ago)
(f)
babe where u know dis guy 4rm, abeg make no let am infect u oh u to clean 4 dis kind of guy abeg
Posted: at 26-01-2011 03:07 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 26-01-2011 04:27 PM (14 years ago)
(m)
@emeka4me

Chei see INSULT UPON INJURY.SO NA GRAMMER U WAN CHOP? NO BI THE PERSON WEY WRITE AM? I DON DIE LOL Grin Grin
Posted: at 26-01-2011 04:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 26-01-2011 06:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-01-2011 11:54 PM
Quote from: kaycee22 on 23-01-2011 07:31 PM
Terry u see how u dey disgrace urself?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
ordinary floorwinch na im u no fit toast....

 Grin Grin Grin Grin
him don toast am already
but florish say she dey MANAGE terry

just imagine that Undecided Undecided Undecided Undecided
Terry Y u dey fall ur hand?Huh?Huh?Huh?Huh?/
SHAME!!!!!!
Posted: at 26-01-2011 06:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- talk2gafar64 at 26-01-2011 09:57 PM (14 years ago)
(m)
somebody hlp ...i don laugh die ooo...
Posted: at 26-01-2011 09:57 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- jeffrey4u at 26-01-2011 10:55 PM (14 years ago)
(m)
Letter of the year
Posted: at 26-01-2011 10:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vdambassador at 27-01-2011 12:55 PM (14 years ago)
(m)
Na wa ooo, shey   na talk be dis, person love u reach make he write u a lovely letter like this, and u come paste am for ur pals, well i pity the guy sha......
Posted: at 27-01-2011 12:55 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- jjdogara at 27-01-2011 01:00 PM (14 years ago)
(f)
Terry or Mathew; i passed
Posted: at 27-01-2011 01:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 27-01-2011 01:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 02:31 PM
@flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u?
i don wound am oo 4 her secret forest.she no dey waka well now

Posted: at 27-01-2011 01:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- justloveme at 27-01-2011 02:41 PM (14 years ago)
(m)
that could be your faith or chosen. 2ise think
Posted: at 27-01-2011 02:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 27-01-2011 04:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kaycee22 on 23-01-2011 07:31 PM
Terry u see how u dey disgrace urself?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
ordinary floorwinch na im u no fit toast....

u don dey craze ooo
Posted: at 27-01-2011 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 27-01-2011 04:49 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 27-01-2011 01:07 PM
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 02:31 PM
@flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u?
i don wound am oo 4 her secret forest.she no dey waka well now

no be me wound u
Posted: at 27-01-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 28-01-2011 06:16 AM (14 years ago)
(m)
u agee?
Posted: at 28-01-2011 06:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 28-01-2011 09:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 27-01-2011 04:47 PM
Quote from: kaycee22 on 23-01-2011 07:31 PM
Terry u see how u dey disgrace urself?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
ordinary floorwinch na im u no fit toast....

u don dey craze ooo
hissssss... laff.... den looked @ ur pic again.
na me dey craze?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
if i were u!!!!!!!
Posted: at 28-01-2011 09:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 12:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 26-01-2011 06:10 PM
Quote from: Skypon2002 on 23-01-2011 11:54 PM
Quote from: kaycee22 on 23-01-2011 07:31 PM
Terry u see how u dey disgrace urself?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
ordinary floorwinch na im u no fit toast....

 Grin Grin Grin Grin
him don toast am already
but florish say she dey MANAGE terry

just imagine that Undecided Undecided Undecided Undecided
Terry Y u dey fall ur hand?Huh?Huh?Huh?Huh?/
SHAME!!!!!!
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 12:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ukwapapy at 30-01-2011 01:05 PM (14 years ago)
(m)
my people i greet all of una, as una dey laf with correct english since, this letter no be joke ohh, under article 60 of the nigeria law, the writer of this letter suppose go 30 years imprisonment, for terrorising education and destroying public readers, that na big crime again,  under 7.4-62 nigeria civil law article 1 n half, this guy no surpose  write this thing, e for better as oral toasting, under sharia law, this person must be stoned to death with or without stones, at least any material to conclude his good bye, and the most painful thing be say his accomplished na who publish this gboza gboza letter, this one na five yes im prisonment, that is if naija pal admin free you ohhh, hmmmm what a letter? ojuju forbid.
Posted: at 30-01-2011 01:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Lucipha at 30-01-2011 01:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote
If you thank that, you cannot read the letter just call me and talk to me in a securit way
He should have put that in the first paragraph to save your time. LOL  Grin
Posted: at 30-01-2011 01:08 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 11:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ukwapapy on 30-01-2011 01:05 PM
my people i greet all of una, as una dey laf with correct english since, this letter no be joke ohh, under article 60 of the nigeria law, the writer of this letter suppose go 30 years imprisonment, for terrorising education and destroying public readers, that na big crime again,  under 7.4-62 nigeria civil law article 1 n half, this guy no surpose  write this thing, e for better as oral toasting, under sharia law, this person must be stoned to death with or without stones, at least any material to conclude his good bye, and the most painful thing be say his accomplished na who publish this gboza gboza letter, this one na five yes im prisonment, that is if naija pal admin free you ohhh, hmmmm what a letter? ojuju forbid.


professor!
abi na barrister i go call u Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 11:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 15 16 17 [18] 19

Featured Discussions