
who be your nne?

if i catch u..i go...........D.i.c.k


come oboy this one no be playoooooo,
i don wake una abi?
oya make every body go sleep now.
Posted: at | |
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 02:56 PM Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:50 PM nne kedu? ![]() who be your nne? ![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now.
| |||||
who be your nne? Reply![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() [/quote] come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. [/quote] this is war.......make i go wear my condom(army shoe) ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 03:06 PM who be your nne? ![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. [/quote] this is war.......make i go wear my condom(army shoe) ![]() ![]() [/quote] you wan go wey condom weh we don finish for face book ,if na lie go face book i just dey wer my paint
| |||||
you don see am uhmmmmmmmmmmm? Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 03:25 PM you don see am uhmmmmmmmmmmm? WAIT I DEY COME Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:50 PM nne kedu? ![]() fine skypon...kedu ka i di?
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:59 PM Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 02:56 PM Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:50 PM nne kedu? ![]() who be your nne? ![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 03:06 PM who be your nne? ![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. [/quote] this is war.......make i go wear my condom(army shoe) ![]() ![]() [/quote] no war here....unless i go wear my iron pant now.. ![]() ![]()
| |||||
funny, real funny o! Reply
| |||||
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 08:28 PM Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 03:06 PM who be your nne? ![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. this is war.......make i go wear my condom(army shoe) ![]() ![]() [/quote] no war here....unless i go wear my iron pant now.. ![]() ![]() [/quote]lol...i go still like am ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
see you na you no see room na iron pant you wan see? Replyyou go steal am ,keep dreaming river dreamer, shin your eye, losu loosu:o ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 10:29 PM see you na you no see room na iron pant you wan see? you go steal am ,keep dreaming river dreamer, shin your eye, losu loosu:o ![]() ![]() ![]() hahaha...abeg tak am easy with my river oh...
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 10:29 PM see you na you no see room na iron pant you wan see? you go steal am ,keep dreaming river dreamer, shin your eye, losu loosu:o ![]() ![]() ![]() biko live me now...live my girl too ![]() ![]() if u dey look for trouble..go wake skypon and terry ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
no trouble here guys.....i don quit una two Reply
| |||||
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 10:56 PM no trouble here guys.....i don quit una two :'( :'( :'( :'( Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 11:03 PM Quote from: nellkiss on 30-01-2011 10:56 PM no trouble here guys.....i don quit una two :'( :'( :'( :'( e don do na..why u dey cry like kris ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 10:56 PM no trouble here guys.....i don quit una two No naaaa , na river you supose quit. you dey here when him say him go call naijapals area boys for me? him wan go call him gangs for me , ok see them go soon come, i get anti gang patrol people here.
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 11:16 PM Quote from: nellkiss on 30-01-2011 10:56 PM no trouble here guys.....i don quit una two No naaaa , na river you supose quit. you dey here when him say him go call naijapals area boys for me? him wan go call him gangs for me , ok see them go soon come, i get anti gang patrol people here. make the fight Continued.........................................2moro ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 02:56 PM Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:50 PM nne kedu? ![]() who be your nne? ![]() if i catch u..i go...........D.i.c.k ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u no well ooooooo i come dey like the babe small small ooooooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:56 PM Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:50 PM nne kedu? ![]() skyponu onye wu nne? oruka you no no wey your momsi dey? live my nillkisseem alon OOOOOOO no make me vex ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg, no be fight ooooooo the thing be say, ee get as the babe dey do me ![]() ![]() ![]() ee dey do my heart like paulina paulina ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud
Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son
“Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag
Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)