miyen at 25-02-2011 01:35 PM (14 years ago) (f) that boy! that boy! infact poster, show me the mama of dat pinkin.. befor i go no wati to talk. Posted: at 25-02-2011 01:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 25-02-2011 04:58 PM (14 years ago) (m) which kin queson b dat? no b u b hin mama? Posted: at 25-02-2011 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 25-02-2011 05:05 PM (14 years ago) @ emejuru and mrvoue, jealousy no go kill una oooooo. AMEN make una let Aborole be herself nah!! make una leave am for me weather she fine oooooo or she no fine oooo, i so much like am besides, she don place her picx, una don see her face, is she not killing (beautiful)? @Aborole, dont mind them, u are superb  Skypon you shit for body Posted: at 25-02-2011 05:05 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 06:04 PM (14 years ago) (f) mind ya sef u hear me ba? Posted: at 25-02-2011 06:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 25-02-2011 06:05 PM (14 years ago) you self just shit for body Posted: at 25-02-2011 06:05 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 08:29 PM (14 years ago) (f) Reply |
at 25-02-2011 10:19 PM (14 years ago) why you dey vex? na true na, abi you no just shit for your body? Posted: at 25-02-2011 10:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 26-02-2011 05:41 AM (14 years ago) (f) na u b d shit wey i shit comot na Posted: at 26-02-2011 05:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 26-02-2011 09:18 AM (14 years ago) you no fit na!!!, na skypon be the thing Posted: at 26-02-2011 09:18 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 26-02-2011 09:40 AM (14 years ago) (f) true true na u b d SHIT! Posted: at 26-02-2011 09:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 26-02-2011 05:06 PM (14 years ago) shity shity for body Posted: at 26-02-2011 05:06 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 26-02-2011 06:00 PM (14 years ago) (f) shity my shit hw u dey? Posted: at 26-02-2011 06:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 26-02-2011 06:03 PM (14 years ago) you how you dey call your self shit again, abi you don shit for your body now now. Posted: at 26-02-2011 06:03 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 27-02-2011 08:48 PM (14 years ago) (f) smell ur body well e b lyk say d shit dey there Posted: at 27-02-2011 08:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tommy, na real OLODORABATA. Posted: at 27-02-2011 09:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
watin carry me come here again???
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 27-02-2011 10:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 28-02-2011 09:01 AM (14 years ago) (m) na wheel barrow dem take push u come Posted: at 28-02-2011 09:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
children of nowadays dey no go kill person
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-02-2011 02:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 28-02-2011 03:58 PM (14 years ago) (m) and wt wetin u carry 4 ds ur px? me sef go like kill u Posted: at 28-02-2011 03:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 28-02-2011 05:19 PM (14 years ago) (f)  mrvoue pls don't tell me that was u wen u were......... Posted: at 28-02-2011 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |