kebella at 28-01-2011 01:53 PM (14 years ago) (f) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  LOL DIRTY IS MISSYB, SWEETIE WHERE VE YU BEEN , LASTNITE I WAS ROLLING ALL ALONE ON MA BED 
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 01:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
PETER-ADE PLS CAN I VE A PIECE OF UR COCONUT, AM HUNGRY
Me too dey hungry sef COCO Gini? I hope is not what am thinking sha? if so >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> full speed. Come back hie you Posted: at 28-01-2011 01:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? Miss Ikebe 2011 hmmmmm I C WITH BLIND EYEZ Hmm you sey wetin? ya eyez blind abi wetin you talk? Posted: at 28-01-2011 01:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
PETER-ADE PLS CAN I VE A PIECE OF UR COCONUT, AM HUNGRY
Me too dey hungry sef COCO Gini? I hope is not what am thinking sha? if so >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> full speed. WHAT RE YU THINKING  ???ANYHOW COCO DEY HUNGRY MISSY Missy and Ikebe Posted: at 28-01-2011 01:56 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 01:58 PM (14 years ago) (f)  to all ...............missy sweetie how was ur nite , yu dream of me as usual  Hi honeyyyyyyyyy....ma night was gr8 and yours? Come hie who dey dream of you sef? mine was lovely............yu no nah  Tell me i beg TELL YU WHAT  I LOOK LIK STORY TELLER OR NEWS BROADCASTER oh oh oh...So you no know sey u be broadcaster b4? wonderful THATZ 1DAFUL, FANX 4 D COMPLIMENT
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 01:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 01:59 PM (14 years ago) (f) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? Miss Ikebe 2011 hmmmmm I C WITH BLIND EYEZ Hmm you sey wetin? ya eyez blind abi wetin you talk? I MEAN
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 01:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:00 PM (14 years ago) (f) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  Na Ikebe dey cook rice ooooo TANX GOD NA ONLY SMELL I DEY FEEL
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:01 PM (14 years ago) (f) PETER-ADE PLS CAN I VE A PIECE OF UR COCONUT, AM HUNGRY
Me too dey hungry sef COCO Gini? I hope is not what am thinking sha? if so >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> full speed. WHAT RE YU THINKING  ???ANYHOW COCO DEY HUNGRY MISSY Missy and IkebeMISSY
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 28-01-2011 02:02 PM (14 years ago) (m) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  LOL DIRTY IS MISSYB, SWEETIE WHERE VE YU BEEN , LASTNITE I WAS ROLLING ALL ALONE ON MA BED  So both of you dey cook the Jealousy rice ?? Ok oo, I will like to taste it. You was rolling on bed alone ? do you want to roll on the beach sand before ?
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 28-01-2011 02:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  LOL DIRTY IS MISSYB, SWEETIE WHERE VE YU BEEN , LASTNITE I WAS ROLLING ALL ALONE ON MA BED  Hmmmm Dirty pikin i dey shake ma head for you ooo.....na your turn na ba? You are on ya own OYO Posted: at 28-01-2011 02:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
 to all ...............missy sweetie how was ur nite , yu dream of me as usual  Hi honeyyyyyyyyy....ma night was gr8 and yours? Come hie who dey dream of you sef? mine was lovely............yu no nah  Tell me i beg TELL YU WHAT  I LOOK LIK STORY TELLER OR NEWS BROADCASTER oh oh oh...So you no know sey u be broadcaster b4? wonderful THATZ 1DAFUL, FANX 4 D COMPLIMENT  You welcome dear...what are friends for Posted: at 28-01-2011 02:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? Miss Ikebe 2011 hmmmmm I C WITH BLIND EYEZ Hmm you sey wetin? ya eyez blind abi wetin you talk? I MEAN  Okies i understand Posted: at 28-01-2011 02:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
PETER-ADE PLS CAN I VE A PIECE OF UR COCONUT, AM HUNGRY
Me too dey hungry sef COCO Gini? I hope is not what am thinking sha? if so >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> full speed. WHAT RE YU THINKING  ???ANYHOW COCO DEY HUNGRY MISSY Missy and IkebeMISSYIkebe Posted: at 28-01-2011 02:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  LOL DIRTY IS MISSYB, SWEETIE WHERE VE YU BEEN , LASTNITE I WAS ROLLING ALL ALONE ON MA BED  So both of you dey cook the Jealousy rice ?? Ok oo, I will like to taste it. You was rolling on bed alone ? do you want to roll on the beach sand before ?hahahahahahaha LWKMD oooooo.....Loi loi loi Posted: at 28-01-2011 02:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:07 PM (14 years ago) (f)  to all ...............missy sweetie how was ur nite , yu dream of me as usual  Hi honeyyyyyyyyy....ma night was gr8 and yours? Come hie who dey dream of you sef? mine was lovely............yu no nah  Tell me i beg TELL YU WHAT  I LOOK LIK STORY TELLER OR NEWS BROADCASTER oh oh oh...So you no know sey u be broadcaster b4? wonderful THATZ 1DAFUL, FANX 4 D COMPLIMENT  You welcome dear...what are friends for CRAZY
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:08 PM (14 years ago) (f) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? Miss Ikebe 2011 hmmmmm I C WITH BLIND EYEZ Hmm you sey wetin? ya eyez blind abi wetin you talk? I MEAN  Okies i understand
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:08 PM (14 years ago) (f) PETER-ADE PLS CAN I VE A PIECE OF UR COCONUT, AM HUNGRY
Me too dey hungry sef COCO Gini? I hope is not what am thinking sha? if so >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> full speed. WHAT RE YU THINKING  ???ANYHOW COCO DEY HUNGRY MISSY Missy and IkebeMISSYIkebe
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 28-01-2011 02:10 PM (14 years ago) (m) Posted: at 28-01-2011 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:11 PM (14 years ago) (f) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  LOL DIRTY IS MISSYB, SWEETIE WHERE VE YU BEEN , LASTNITE I WAS ROLLING ALL ALONE ON MA BED  So both of you dey cook the Jealousy rice ?? Ok oo, I will like to taste it. You was rolling on bed alone ? do you want to roll on the beach sand before ? IF BEACH IS UR IDEA WHY NOT
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 02:12 PM (14 years ago) (f) lemme finish ma breakfast wil comment later
so with this ur ikebe u still dey eat..... hmmmm lemme eat welle i wan contest 4 miss world 2011  Miss Wetin? ONCE AGAIN I SMELL JEALOUS ENEMY OF PROGRESS ON DUTY who is cooking the jealous Rice ? Can i smell it as well  LOL DIRTY IS MISSYB, SWEETIE WHERE VE YU BEEN , LASTNITE I WAS ROLLING ALL ALONE ON MA BED  Hmmmm Dirty pikin i dey shake ma head for you ooo.....na your turn na ba? You are on ya own OYO WETIN COME CONCERN YU
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 02:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |