Peter_Ade at 28-01-2011 03:35 PM (14 years ago) (m) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? Posted: at 28-01-2011 03:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. No make e no Close eyez pay ooo....he must Open those kokoro Eyez pay the money...Gbam! Posted: at 28-01-2011 03:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? OMG....Na just 48k ooooo Posted: at 28-01-2011 03:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 28-01-2011 03:40 PM (14 years ago) (m) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? OMG....Na just 48k ooooo u fit borrow me Posted: at 28-01-2011 03:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 28-01-2011 03:42 PM (14 years ago) (m) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? come to tink of it, the time we you de jolificate you remeber any body for NP? and yu no even test me se make I come test the babe na now you want my contribution, I get but I no fit borrow you because the babe go still ask you to pay her younger sisters shool fees, how u go take pay me back? Posted: at 28-01-2011 03:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? OMG....Na just 48k ooooo u fit borrow me I follow you do am? Posted: at 28-01-2011 03:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 28-01-2011 03:48 PM (14 years ago) (m) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? OMG....Na just 48k ooooo u fit borrow me I follow you do am? Answer this question. Posted: at 28-01-2011 03:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 28-01-2011 03:50 PM (14 years ago) (m) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
That one na big lie...anyway still reading ya post sha why lie?u know him? Yes i know him oooo...he cant not buy ordinary pencil for babe sef...person wey dey do announcement for ordinary house rent...na im go buy BB? i begii jo but,you mean if he bought BB for the girl,he should go ahead to pay her rent just like that?wait a minute,he said they just met in person last month(december)and she's quick to demands.hmm i wonder b4 3months she will ask for her own house or car..na waoo Posted: at 28-01-2011 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 03:52 PM (14 years ago) (f) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? come to tink of it, the time we you de jolificate you remeber any body for NP? and yu no even test me se make I come test the babe na now you want my contribution, I get but I no fit borrow you because the babe go still ask you to pay her younger sisters shool fees, how u go take pay me back? Posted: at 28-01-2011 03:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 28-01-2011 03:53 PM (14 years ago) (f) so na just 2k for 2years u come here dey make mouth by d way d BB wey u buy her na ow much? e never nearly reach d so call house rent after when she don follow u rock finish for xmas no body hear now e don reach for small demand all d whole world don hear abeg make i pass jor Posted: at 28-01-2011 03:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 28-01-2011 03:54 PM (14 years ago) (m) I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay. no b say i no fit pay bt if i do na my acct officer go 1st report 2 my papa cos im b my uncle abi u fit borrow me small something, my friend? OMG....Na just 48k ooooo u fit borrow me I follow you do am? Answer this question. so una no fit b ur bro keeper right? Posted: at 28-01-2011 03:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 28-01-2011 03:57 PM (14 years ago) (m) so na just 2k for 2years u come here dey make mouth by d way d BB wey u buy her na ow much? e never nearly reach d so call house rent
after when she don follow u rock finish for xmas no body hear now e don reach for small demand all d whole world don hear abeg make i pass jor
the rock we him rock the babe no pass all the amount we him spend? remember se u rock her both day and nyte, up and down in and out, black and blue. abeg consider dat one make you remove this post. Posted: at 28-01-2011 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 28-01-2011 04:00 PM (14 years ago) (m) so na just 2k for 2years u come here dey make mouth by d way d BB wey u buy her na ow much? e never nearly reach d so call house rent
after when she don follow u rock finish for xmas no body hear now e don reach for small demand all d whole world don hear abeg make i pass jor
bcos i buy BB, make i cum dey buy dey goo u wan make i run down and wu tel u say na me rock her, na she rock me ooo & i tel am nooo b4. cum 2 tink of it, must it b guy dat mst b payin al d time? Posted: at 28-01-2011 04:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 28-01-2011 04:02 PM (14 years ago) (f) ade abeg helep me tell am ooo Posted: at 28-01-2011 04:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 28-01-2011 04:04 PM (14 years ago) (f) so na just 2k for 2years u come here dey make mouth by d way d BB wey u buy her na ow much? e never nearly reach d so call house rent
after when she don follow u rock finish for xmas no body hear now e don reach for small demand all d whole world don hear abeg make i pass jor
bcos i buy BB, make i cum dey buy dey goo u wan make i run down and wu tel u say na me rock her, na she rock me ooo & i tel am nooo b4. cum 2 tink of it, must it b guy dat mst b payin al d time? if u no say u no go pay wen u see woman abeg close ya eyes pass or if u manage get sef, no touch am hand until u marry am u hear Posted: at 28-01-2011 04:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 04:07 PM (14 years ago) (f) Tell them say na chop and pay. lollllllll Posted: at 28-01-2011 04:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 28-01-2011 04:14 PM (14 years ago) (f) abi u go buy food chop and u no go pay??? u for wash plate tire for d restaurant na Posted: at 28-01-2011 04:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 04:16 PM (14 years ago) (f) abi u go buy food chop and u no go pay??? u go wash plate tire for d restaurant na
Posted: at 28-01-2011 04:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 28-01-2011 04:17 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 28-01-2011 04:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 28-01-2011 04:18 PM (14 years ago) (m) Tell them say na chop and pay. lollllllll
NO B BOTH OF US CHOP. INFACT NA SHE SWALLOW PASS. ITS SUPPOSE B CHOP KLIN MOUTH NA Posted: at 28-01-2011 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |