INTERNET LOVE- Not wat a bargain for (Page 7)

Date: 28-01-2011 3:11 pm (14 years ago) | Author: Peter Adeyemi
1 ... 4 5 6 [7]
- beckononme at 22-03-2011 04:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: adams933 on 28-01-2011 03:13 PM
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM
I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent.

Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see.
Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex…
  Your kind advise plsssss



by buying her a Black Berry, meaning you can do anything, this na real market you buy. just ask her how much is the house rent you fit even pay her school fees too.


oh oh! tellam
Posted: at 22-03-2011 04:02 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 4 5 6 [7]

Featured Discussions