Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see.
Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
Posted: at | |
Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss by buying her a Black Berry, meaning you can do anything, this na real market you buy. just ask her how much is the house rent you fit even pay her school fees too.
| |||||
She is an orphan or something? ReplyWhy she expects u to be responsible for her expenses if u're not married yet? ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss That one na big lie...anyway still reading ya post sha
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss So how much are we talking about hie
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:18 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss That one na big lie...anyway still reading ya post sha that gives me another 2nd tot.
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss When you saw her during xmas period....did you or did you not do that thing wif her? so na wetin you buy, you dey pay for na...shiioooorr. because you wan pay babe house rent..you come hie come do public announcement...double shiioooor sef
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:18 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss That one na big lie...anyway still reading ya post sha
| |||||
Quote from: bittersweet on 28-01-2011 03:15 PM She is an orphan or something? Why she expects u to be responsible for her expenses if u're not married yet? ![]() she get mama ooo
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss FAT LIES my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:26 PM Quote from: bittersweet on 28-01-2011 03:15 PM She is an orphan or something? Why she expects u to be responsible for her expenses if u're not married yet? ![]() she get mama ooo And why she didn't ask her mom to cover her bills? ![]() I don't get it! ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:19 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis!
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss Maybe the level you show her makes her to request for more, Most times na we Men dey cause am, Most of us hardly cut their suit according to their size. If you can buy her B-berry Just like that, It means where the cash drop from, still remain plenty. Na you buy market wey dey her own ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: sobeit on 28-01-2011 03:24 PM Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:18 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss That one na big lie...anyway still reading ya post sha Yes i know him oooo...he cant not buy ordinary pencil for babe sef...person wey dey do announcement for ordinary house rent...na im go buy BB? i begii jo
| |||||
Quote from: sobeit on 28-01-2011 03:24 PM Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:18 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss That one na big lie...anyway still reading ya post sha leave her na. na she know d truth
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:28 PM Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:19 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! just pay the moni no kuku too much sef, close eye pay.
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:28 PM Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:19 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss So how much are we talking about hie she say she wnt to pack out & nid 2 pay 2 yrs of 2K per month including agreemnt & all dat. infact my papa mst nt hear dis! Mtcheeeeeww PEANUT
| |||||
Quote from: kebella on 28-01-2011 03:27 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss FAT LIES na robust lie
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:31 PM Quote from: sobeit on 28-01-2011 03:24 PM Quote from: MissyBarbie on 28-01-2011 03:18 PM Quote from: Peter_Ade on 28-01-2011 03:11 PM I met dis babe on facebook. around September lst yr(she was in sch.). We were so close on fone & net so tey ….Infact e pass b-careful. We saw each oda during xmas priod & she really like me(dem no born am wel make she no gree sha) Anyway, we jollificate 2geda 4 xmas. She complain sey her fone bad durin dec, I buy am B-Berry. Now, she’s back 2 sch in Ilorin jst to cal & tel me dat her landlady want chase dem comot 4 house (outside campus). Usin style 2 say make I cum pay her house rent. Pals wetin make I do. Na love I dey find ooo, na responsibilities I see. Me sef neva pay my sch fees. My salary sef don dey vex… Your kind advise plsssss That one na big lie...anyway still reading ya post sha leave her na. na she know d truth Yes ooo...na only me know wats up
| |||||
No comment for now brb Reply
|
Ex Madrid Player, Xabi Alonso Seals Managerial Move To Real Madrid As Ancelotti Bows Out
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo