So you dey follow that poster dreamer dey dream dreamt? river wake up oooooooooo come make una helep me wake river ooooooo, come ibi like say river don yarmutu way him dey dream about my nellkissim, come river you no go go cuz you never live my nellkissim, if you yarmutuu here you go still dey dream about her for that place, so stop dey pretend wake up ohoooooo i still dey wait. bia nwokem live me now....u no no say love is blind?  me and u go carry this war enter irak  wetin i go come be na.  [/quote]
make u warn nam now
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 10:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 10:54 PM (14 years ago) (f) ok...i don dis friendalise una two... Posted: at 30-01-2011 10:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
:'( :'( :'( :'(
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 11:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 11:13 PM (14 years ago) (f) river no cry ok..make i go sleep na 2morow we will talk about it u hear Posted: at 30-01-2011 11:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 30-01-2011 11:21 PM (14 years ago) river no cry ok..make i go sleep na 2morow we will talk about it u hear  no kiss am again ,good night my dear nillkissim, sweet dreams Posted: at 30-01-2011 11:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
river no cry ok..make i go sleep na 2morow we will talk about it u hear  ok godt natt..........sleep well
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 11:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mchew Posted: at 31-01-2011 10:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 31-01-2011 12:46 PM (14 years ago) (f) I c an Harmless Poem is already making people fall in love here Posted: at 31-01-2011 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wisboy at 31-01-2011 01:59 PM (14 years ago) (m) I had a dream, A Special kind of dream, I Dreamt of Ur manly Smell, so Sweet and Erotic, I Dreamt of ur voice So Husky and beckoning me I Dreamt of ur Eyes so sharp and gentle I Dreamt of Ur Lips So Warm and sensuous I Dreamt of ur Arms So Strong and powerful Yet so gentle..... I Dreamt of u, The Love of My Life My Hero.... My Knight in Shining Armor I Dreamt of the Fierce in ur Voice when u r angry and I Dreamt of the Laughter in ur Voice when u r Teasing I dreamt of a Place so Peaceful and Romantic I dreamt of u My Luv i know i can never b happier With Someone else Love U sooo Much My Beloveth! Posted: at 31-01-2011 01:59 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 02:24 PM (14 years ago) (m) romantic poem from nellkiss to river 
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 02:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 02:26 PM (14 years ago) (m) na so d love dey worry una?
my dear, no mind am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 02:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 02:27 PM (14 years ago) (m) na so d love dey worry una?
who u dey ask?   skypon abi? u no dey see road abi?  na u him dey ask
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 02:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 02:29 PM (14 years ago) (m) na so d love dey worry una?
jealousy  no she is not jealous she is just wondering what kind of rove that could run btw u and river
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 02:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nellkiss at 31-01-2011 05:32 PM (14 years ago) (f) why u dey vex  make we join ur name Posted: at 31-01-2011 05:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 31-01-2011 05:35 PM (14 years ago) (f) na so d love dey worry una?
jealousy  no she is not jealous she is just wondering what kind of rove that could run btw u and river  ok la Posted: at 31-01-2011 05:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abolore05 at 1-02-2011 02:53 AM (14 years ago) (f) Posted: at 1-02-2011 02:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 1-02-2011 10:53 PM (14 years ago) (m) i no vex again oooo river don threathen me with wolu wolu
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-02-2011 10:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i no vex again oooo river don threathen me with wolu wolu  hehehehehe....skypon u are a good boy....shinapeters is yours for ever and ever
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 1-02-2011 11:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-02-2011 07:12 AM (14 years ago) (m)  exactly, i have found luv in her and she will continue to be mine
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-02-2011 07:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wetin self ... Dream ... Bad Dream Posted: at 2-02-2011 08:42 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |