Valentine Palava (Page 3)

Date: 09-02-2011 3:18 pm (14 years ago) | Author: Tity MOMOH
1 2 [3] 4 5
- itmomoh at 10-02-2011 10:05 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sammy999 on  9-02-2011 08:51 PM
Quote from: itmomoh on  9-02-2011 03:18 PM
At times i wish that these day feb 14 does not exist, why is it dat wen dis day is approachin all my babes go run off, n i'll be left alone on dat day, dis na big problem ooo, babes na wa 4 una ooo, wen una go kn say money is not everytin.

So una mean say we no fit stay 2geda on dat day without me takin u to biggs or tasty fry or places lik dat but come ooo is it bad if i take u there n u do d payment but e no bad ooo
.

u get luck ooh! so you no happy say dem free you b4 valentine therefore you go save your money instead u dey complain. wat if na opposite say dem go dey show face few days to val. which one you come prefer

Guy na true u talk ooo instead 4 me to run na dem dey run, i b dey tik say na d hammer wen i dey hammer dem dey make dem dey run, well sha, no prob i go just manage take volume 10, so dat i go sleep well
Posted: at 10-02-2011 10:05 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:06 AM (14 years ago)
(f)
Make i peep hie small
Posted: at 10-02-2011 10:06 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  9-02-2011 10:02 PM
i no care abt valentine i just knw i go vex dat day cos na MONDAY  Angry

sorry ooo
Posted: at 10-02-2011 10:09 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:10 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: lynnclassic on  9-02-2011 11:29 PM
val or no val dat is not what most pple practice,val is not about lovers alone but evryone around u needs d love.
instead na backyard lovers go dey make noise!use this period n visit d widows show them some love,the orpan's,
motherless children homes,that is what val should b all about. Grin

true talk
Posted: at 10-02-2011 10:10 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:10 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

who u wan peep?
Posted: at 10-02-2011 10:10 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- seunosunyomi at 10-02-2011 10:20 AM (14 years ago)
(m)
there is no more love but lust. what are we Valing
Posted: at 10-02-2011 10:20 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Treasure2 at 10-02-2011 10:32 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

I SAW U
Posted: at 10-02-2011 10:32 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:41 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 10-02-2011 10:32 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

I SAW U

 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-02-2011 10:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:10 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

who u wan peep?

You
Posted: at 10-02-2011 10:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:42 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 10-02-2011 10:32 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

I SAW U

who una dey peep sef? una dey confuse me ooo
Posted: at 10-02-2011 10:42 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:42 AM
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:10 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

who u wan peep?

You


meee oooooo, i am so flattered, na u wanna make me cry
Posted: at 10-02-2011 10:44 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:44 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:42 AM
Quote from: Treasure2 on 10-02-2011 10:32 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

I SAW U

who una dey peep sef? una dey confuse me ooo

Na you i dey peep
Posted: at 10-02-2011 10:44 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 10:46 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:44 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:42 AM
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:10 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

who u wan peep?

You


meee oooooo, i am so flattered, na u wanna make me cry

 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-02-2011 10:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: seunosunyomi on 10-02-2011 10:20 AM
there is no more love but lust. what are we Valing

Bros there still is, is just dat its hard to find
Posted: at 10-02-2011 10:57 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 10:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:44 AM
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:42 AM
Quote from: Treasure2 on 10-02-2011 10:32 AM
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:06 AM
Make i peep hie small

I SAW U

who una dey peep sef? una dey confuse me ooo

Na you i dey peep

ok wen u finish, giv odas chance make dem peep too
Posted: at 10-02-2011 10:59 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 11:00 AM (14 years ago)
(m)
 Smiley ;)i am too much 4 one person but nt enof 4 two  CheesyGrin
Posted: at 10-02-2011 11:00 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 10-02-2011 12:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:03 AM
Quote from: kebella on  9-02-2011 08:12 PM
Angry Angry Angry Angry  DONT LET MA NIGGAZ HEAR YU

no worry he na niggaz, he no go hear, we go just code d tin abi?

which code  Huh?

Posted: at 10-02-2011 12:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 12:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 10-02-2011 12:04 PM
Quote from: itmomoh on 10-02-2011 10:03 AM
Quote from: kebella on  9-02-2011 08:12 PM
Angry Angry Angry Angry  DONT LET MA NIGGAZ HEAR YU

no worry he na niggaz, he no go hear, we go just code d tin abi?

which code  Huh?

we go dey do am codedly nobody go understand, just d 2 of us, we can make it if we try, just d two of us, u n i
Posted: at 10-02-2011 12:53 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 10-02-2011 12:53 PM (14 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 10-02-2011 12:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 10-02-2011 02:03 PM (14 years ago)
(m)
dos of una wen dey abj i wan invite una to a val party on Saturday
Posted: at 10-02-2011 02:03 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  2. Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son

  3. UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud

  4. “Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag

  5. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  6. Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post

  7. Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo

  8. ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison

  9. POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)

  10. Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa

  11. Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions