at 3-03-2011 09:08 PM (14 years ago) deffney no go follow u do that kind thing na .... i trust her .... we just finished the tenth one now now, so she dey rest Posted: at 3-03-2011 09:08 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 3-03-2011 09:14 PM (14 years ago) solid solid na u be there? how far na? i no see you ooo make i hide..am shy now...  Yes ooo na him, but him don sale all him cloth, con use the money smoke Indian-hem (igbo) now na him aunty cloth him dey wear Posted: at 3-03-2011 09:14 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 3-03-2011 09:18 PM (14 years ago) what is honeypotri na?
honeypotri na that thing wey we dey do every early morning and sometimes for afternoon, and every night,and wen e sweet you well well i dey do you honeypotrito Posted: at 3-03-2011 09:18 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 01:36 AM (14 years ago) (f) deffney no go follow u do that kind thing na .... i trust her ....
we just finished the tenth one now now, so she dey rest  ah ah u no even do one... see u sef oooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 01:36 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 01:38 AM (14 years ago) (f) what is honeypotri na?
honeypotri na that thing wey we dey do every early morning and sometimes for afternoon, and every night,and wen e sweet you well well i dey do you honeypotrito   crazy grandpa!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 01:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-03-2011 02:19 AM (14 years ago) this wan wey you dey call me grandpa, tell me, e be like say your grandpa na dad boy, or him give you tough time,cuz him make sure say no illegal bobo fore you, thanks to him that is why am enjoying you fresh,so call me grandpa cuz you enjoy me, infact come inside i wan honeypotri you, Posted: at 4-03-2011 02:19 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 02:24 AM (14 years ago) (f) beta u go sleep ooo make u take cold bath
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 02:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-03-2011 03:08 AM (14 years ago) with you na!!!! Posted: at 4-03-2011 03:08 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 03:11 AM (14 years ago) (f) ok na...come jacuzzi place upstairs.. make i prepare hot water with ogogoro..
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 03:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-03-2011 03:24 AM (14 years ago) who give you ogogoro, shai them want make you poison me, i no come in that house again, see your bobo them don give ogogoro, how are you sure say reall ogogoro and not poison . Posted: at 4-03-2011 03:24 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 03:30 AM (14 years ago) (f) heyyyyy why ur not yet sleeping? u dey smoke chlorine? i no talk to u again...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 03:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 4-03-2011 04:23 AM (14 years ago) (m) sighing
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-03-2011 04:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 04:26 AM (14 years ago) (f) Atty good morning!!!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 04:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 4-03-2011 04:29 AM (14 years ago) (m) accou gud morning 2 hope u had a splendid day?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-03-2011 04:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 4-03-2011 04:32 AM (14 years ago) yes i did,hope the morning is good for you? Posted: at 4-03-2011 04:32 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 04:34 AM (14 years ago) (f)  emejuru i wonder ooo u no sleep again? abeg tell am here...u dey enjoy ooo dat woman no make u tire?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 04:34 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-03-2011 04:35 AM (14 years ago) heyyyyy why ur not yet sleeping? u dey smoke chlorine? i no talk to u again...  na you give me smoke, ok on agreement with you, no talking then Posted: at 4-03-2011 04:35 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 4-03-2011 04:36 AM (14 years ago) (m) of course bro hehehehe danke and hope u had a nice beating 4 kirikiri?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-03-2011 04:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 4-03-2011 04:37 AM (14 years ago) (f) heyyyyy why ur not yet sleeping? u dey smoke chlorine? i no talk to u again...  na you give me smoke, ok on agreement with you, no talking then 
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 4-03-2011 04:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-03-2011 04:41 AM (14 years ago) of course bro hehehehe danke and hope u had a nice beating 4 kirikiri?
them go carry kirikiri come here be that, but i no go go there,maybe you like there Posted: at 4-03-2011 04:41 AM (14 years ago) | | |
Reply |