


Posted: at | |
Quote from: emejuru on 10-03-2011 06:05 PM Like your belle abi? ![]() ![]() ![]()
| |||||
My guy long time, Replywhere you hide all this while
| |||||
Quote from: emejuru on 10-03-2011 06:31 PM My guy long time, February was a very busy month for me. I used to spend almost all day for hospital where you hide all this while
| |||||
Abi oh!!! ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: stephen153 on 10-03-2011 06:55 PM Quote February was a very busy month for me. I used to spend almost all day for hospital hmm so u dey treat ya brain sinceok ooo hope say e don correct maybe in don correct, but i no think e correct well, cuz him con dey ask question wey him call silly , and him want silly answer to the question ![]() ![]()
| |||||
Come I go soon send injection for una head. I see say una de sick for............................and e go be 3 in one Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 10-03-2011 09:07 PM Quote from: stephen153 on 10-03-2011 06:55 PM Quote February was a very busy month for me. I used to spend almost all day for hospital hmm so u dey treat ya brain sinceok ooo hope say e don correct maybe in don correct, but i no think e correct well, cuz him con dey ask question wey him call silly , and him want silly answer to the question ![]() ![]() AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: Ashima on 10-03-2011 09:14 PM Come I go soon send injection for una head. I see say una de sick for............................and e go be 3 in one Buh if u try am......................................... AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: Ashima on 10-03-2011 09:14 PM Come I go soon send injection for una head. I see say una de sick for............................and e go be 3 in one Father needle abeg give dem four in one injection for them head, dem dey yab you for ya back,dem be Aproko and Amebo people, Aproko people injection to cure una from papa needle ![]() ![]() ![]()
| |||||
thanks for the question can u give some answers? mr teacher ReplyHORPEYEMI
| |||||
You dey ask kolo prof Ashima? Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 10-03-2011 09:24 PM Quote from: Ashima on 10-03-2011 09:14 PM Come I go soon send injection for una head. I see say una de sick for............................and e go be 3 in one Father needle abeg give dem four in one injection for them head, dem dey yab you for ya back,dem be Aproko and Amebo people, Aproko people injection to cure una from papa needle ![]() ![]() ![]()
| |||||
passing jare ReplyTHE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
Quote from: Fashalyn on 10-03-2011 09:19 PM Quote from: Ashima on 10-03-2011 09:14 PM Come I go soon send injection for una head. I see say una de sick for............................and e go be 3 in one Buh if u try am......................................... ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
pb4 by ..... ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
na u post am? Reply![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 12-03-2011 07:09 AM na u post am? abeg help me ask am. Terry need brain massage ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ashima on 12-03-2011 09:35 PM Quote from: Abolore05 on 12-03-2011 07:09 AM na u post am? abeg help me ask am. Ashima need brain massage ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech