if dem born u with english oya raise ur hand make i see Posted: at 11-03-2011 06:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 06:57 PM (14 years ago) (m) Reply |
raise ur hand na Posted: at 11-03-2011 07:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 07:04 PM (14 years ago) (m) i be small pi-kin  ! Posted: at 11-03-2011 07:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin al dis criticism wan do u @poster weda lera, lura or ruler d message is passed n u gat it. Nobody pays u 4 ur grammer ur intentions n ur good deed mata's rememba any female in ur family can b in her position or rada she cud b ur mum. English is nt ur modaphyukn tongue, get dat 2 ur brain skunk.
H8rs u can b at ma bac n kiss ma ass. Posted: at 11-03-2011 07:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 07:36 PM (14 years ago) (m) e never rich quarrel my brother..na dis small thing make u dey :'( :'( :'( Posted: at 11-03-2011 07:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@poster, i pity ur lyf na lyk dis u wan take start 2 criticize til u go kpai. Abeg leave her, her horse don pass ur donkey so notn u fit do dan 2 dey luk lyk monkey wey swallow him master key. Kagi ko?
H8rs u can b at ma bac n kiss ma ass. Posted: at 11-03-2011 07:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 07:44 PM (14 years ago) (m) Reply |
@kenolis sme poster's no dey us dia IQ.
H8rs u can b at ma bac n kiss ma ass. Posted: at 11-03-2011 07:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 08:00 PM (14 years ago) (m) its okay pliz... he drink lizard piss so he no no wen he take post am Posted: at 11-03-2011 08:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
corkpuller at 11-03-2011 08:24 PM (14 years ago) (m) For all those morons backing their illiterate First lady up.Are you guys not ashamed that a country so super like Nigeria are being controlled by this kinda dumb people? I wonder what our founding fathers gonna be thinking about this.You guys make me sick. Posted: at 11-03-2011 08:24 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
estilizo at 11-03-2011 08:29 PM (14 years ago) (f) this our fist lady sef,abeg english nor bi by force oooooo.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 11-03-2011 08:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 08:40 PM (14 years ago) (m) abi OOOOOo!!!! Posted: at 11-03-2011 08:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
its okay pliz... he drink lizard piss so he no no wen he take post am 
H8rs u can b at ma bac n kiss ma ass. Posted: at 11-03-2011 10:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 11-03-2011 10:33 PM (14 years ago) (f) umblera.......................press hand
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 11-03-2011 10:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 08:19 AM (14 years ago) (m) weday na hand press umbrella or na umbrella press hand that one na una sabi Posted: at 12-03-2011 08:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
4 d moron wey dey pull cork. I pity u wer ur mate dey pull beta tin u open ur corn teeth dey pull cork cme dey support rubish, na english dem take dey do am? Mumu, scallywag, ode, tonzo...
H8rs u can b at ma bac n kiss ma ass. Posted: at 12-03-2011 01:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I dont know why u people should call urselves names bcos of dis topic, so please, cool temper, ice water. @poster, its very funny but dear, do rememeber dat no one is above mistake, u might oneday make such mistake in public, besides; she is ur ist lady so please, accord her some respect and try 2 pardon her mistakes. One luv.
Surprises make living worth-while. Lyf would be so boring without it, so, always be prepared 4 it. Posted: at 12-03-2011 06:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dozb at 18-03-2011 03:47 PM (14 years ago) (f) @poster dont throw the first stone esp when u knw dat u too no dey perfect for the english.4 goodness sake u pple should free dis woman,after all english no bi our language.very soon now una go put hypertension 4 d woman body so tey she go dey fear to even speak 4 public.becos every bogy now dey wait make she "tabo".dat is hw nigerians one day will miss a very important message from the first lady cos they will be busy waiting for her to make other mistake in grammer.free am abeg,nobody dey perfect. Posted: at 18-03-2011 03:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
logten at 18-03-2011 10:30 PM (14 years ago) (m) @poster she shld be a mother and a grandmother! can ur mother speak English? hissssssssssssssss Nonsense...
ill take dat as a typo. if your mother cant speak english... my mother can Posted: at 18-03-2011 10:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |