logten at 18-03-2011 10:51 PM (14 years ago) (m) Wetin al dis criticism wan do u @poster weda lera, lura or ruler d message is passed n u gat it. Nobody pays u 4 ur grammer ur intentions n ur good deed mata's rememba any female in ur family can b in her position or rada she cud b ur mum. English is nt ur modafcukn tongue, get dat 2 ur brain skunk. please b wise... Posted: at 18-03-2011 10:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 18-03-2011 10:57 PM (14 years ago) (m) @poster, i pity ur lyf na lyk dis u wan take start 2 criticize til u go kpai. Abeg leave her, her horse don pass ur donkey so notn u fit do dan 2 dey luk lyk monkey wey swallow him master key. Kagi ko?
see your face like TURKEY WEY GET MALARIA. na ignorance go kpai u. wetin b democarcy? n y we go skool? you dey talk horse n donkey wen na whistle you get. abeg go sleep for your house wey no get FOUNDATION wey people dey see una leg 4 outside if dem dey pass Posted: at 18-03-2011 10:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 18-03-2011 11:00 PM (14 years ago) (m) 4 d moron wey dey pull cork. I pity u wer ur mate dey pull beta tin u open ur corn teeth dey pull cork cme dey support rubish, na english dem take dey do am? Mumu, scallywag, ode, tonzo...
you know say this your face look familiar? ok...i remember. na your face dey for COWBELL, guy u b star o. Posted: at 18-03-2011 11:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 18-03-2011 11:03 PM (14 years ago) (m) @kenolis sme poster's no dey us dia IQ.
i rather get IQ wey i no dey use dan to get QI come dey use am to d fullest Posted: at 18-03-2011 11:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 19-03-2011 09:01 AM (14 years ago) (m) So?..............leave her jor
haaaaaaaaaaaaaaaaah again ? i closed my ear so ooo Posted: at 19-03-2011 09:01 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
lanudja at 19-03-2011 11:22 AM (14 years ago) (f) @poster she shld be a mother and a grandmother! can ur mother speak English? hissssssssssssssss Nonsense...
ill take dat as a typo. if your mother cant speak english... my mother can Nt a typo, i meant it. I ur mother can speak English, why cant she be a president wife? U see dat its nt by force by by GRACE get dat to ur head & stop criticizing. Posted: at 19-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 19-03-2011 11:29 AM (14 years ago) (f) @poster she shld be a mother and a grandmother! can ur mother speak English? hissssssssssssssss Nonsense...
ill take dat as a typo. if your mother cant speak english... my mother can Nt a typo, i meant it. I ur mother can speak English, why cant she be a president wife? U see dat its nt by force by by GRACE get dat to ur head & stop criticizing. Nt a typo, i meant it. If ur mother can speak English, why was she nt a president's wife? Its nt by force but by GRACE get dat to ur head & stop criticizing. No amount of ur criticizing can change things, so stop killing urself. Posted: at 19-03-2011 11:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fmone at 20-03-2011 08:24 PM (14 years ago) (m) well,as for me.i will suggest she needs a teacher to help her in pronounciation. Posted: at 20-03-2011 08:24 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
fmone at 20-03-2011 08:25 PM (14 years ago) (m) well,as for me.i will suggest she needs a teacher to help her in pronounciation. Posted: at 20-03-2011 08:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 20-03-2011 11:29 PM (14 years ago) (m) Reply |
kebella at 20-03-2011 11:46 PM (14 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-03-2011 11:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 21-03-2011 09:00 AM (14 years ago) (m) Reply |
not her fault na her mother tongue cause am
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 21-03-2011 09:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-03-2011 09:21 AM (14 years ago) (m) why mother.s tongue and not father? Posted: at 21-03-2011 09:21 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
adams933 at 21-03-2011 10:34 AM (14 years ago) (m) Imagine Rihanna doing a remix .... umblerah...lerah...lerah...lerah...he he he
 I wonder what she was waiting for to boost her grammar ever since the husband became deputy governor in Bayelsa State. lemme add some more to the comedies. Posted: at 21-03-2011 10:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 21-03-2011 11:06 AM (14 years ago) (m) Posted: at 21-03-2011 11:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 21-03-2011 12:57 PM (14 years ago) (f) Reply |
vantheo at 21-03-2011 01:03 PM (14 years ago) (m) kai!! this first lady own don too much
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 21-03-2011 01:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
vantheo at 21-03-2011 01:10 PM (14 years ago) (m) Reply |
logten at 21-03-2011 01:22 PM (14 years ago) (m) @poster she shld be a mother and a grandmother! can ur mother speak English? hissssssssssssssss Nonsense...
ill take dat as a typo. if your mother cant speak english... my mother can Nt a typo, i meant it. I ur mother can speak English, why cant she be a president wife? U see dat its nt by force by by GRACE get dat to ur head & stop criticizing. i see where u're coming from Posted: at 21-03-2011 01:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |