Hah! Stephen why?????? (Page 29)

Date: 24-03-2011 3:44 pm (13 years ago) | Author: Lydia Anudja
1 ... 26 27 28 [29] 30 31 32 ... 46
- kessybee at 15-04-2011 02:11 PM (13 years ago)
(f)
Eme-juju dem dey ask u u no hear word again? Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 15-04-2011 02:13 PM (13 years ago)
you yeye,you con be juju Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:13 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:13 PM (13 years ago)
(f)
@kessy aproko i send u make u follow me interprete Huh? Grin
Posted: at 15-04-2011 02:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 15-04-2011 02:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 15-04-2011 02:13 PM
you yeye,you con be juju Grin Grin
yeye-juju 9ice 1 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:14 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:16 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i no fit laf oooo  Grin Grin Grin
emejuru all dis name na for only u Huh? Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:17 PM (13 years ago)
(f)
Stephen wetin naa Huh?  Grin
Posted: at 15-04-2011 02:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 15-04-2011 02:18 PM (13 years ago)
@lanunu your yeye no go expire?hummm Tongue
Posted: at 15-04-2011 02:18 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:20 PM (13 years ago)
(f)
If ur own don expire naa Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 15-04-2011 02:21 PM (13 years ago)
(f)
  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Grin Grin Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 15-04-2011 02:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 15-04-2011 02:25 PM (13 years ago)
you i go flog you oooo,
Posted: at 15-04-2011 02:25 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:25 PM (13 years ago)
(f)
Stephen & kessy which kai sign be dat naa Tongue
U wan take kessy frm solid as u take chica frm yeye again Huh?
dis time solid go jst finish u Grin
no say i no warn u bcos i no under d sign wey
u n kessy dey give each oda hear Tongue Grin
Posted: at 15-04-2011 02:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 15-04-2011 02:26 PM (13 years ago)
(f)
e dey pay u Huh? Grin Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 15-04-2011 02:28 PM (13 years ago)
cheii yeye plentiful here oooo Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 15-04-2011 02:28 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:28 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
what of solid naa Huh? Grin
Posted: at 15-04-2011 02:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:29 PM (13 years ago)
(f)
U be no 1 emeyeye Grin Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 15-04-2011 02:30 PM (13 years ago)
i no talk to you now oooo,
you wan cry abi ?
i go flog you ooooo Angry Angry Angry
Posted: at 15-04-2011 02:30 PM (13 years ago) |
Reply
- kessybee at 15-04-2011 02:31 PM (13 years ago)
(f)
lanudja i no send u message ooo jsut stay clear wen we get to d bridge we will knw hw to cross it Tongue Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kessybee at 15-04-2011 02:34 PM (13 years ago)
(f)
solid no mind dem ooo i dey ur side ooo Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 15-04-2011 02:34 PM (13 years ago)
cheii see enough kolo yeye here  Shocked Shocked
Posted: at 15-04-2011 02:34 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 15-04-2011 02:36 PM (13 years ago)
(f)
Steve na so so ppl own u dey grab abi Huh?
bad pikin.. no worry na tie i go tie u flog Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 02:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 26 27 28 [29] 30 31 32 ... 46