U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY (Page 3)

Date: 24-11-2008 6:00 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3] 4 5 6 ... 10
- onyinyenaija at 27-11-2008 08:26 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: loveknight on 26-11-2008 07:23 PM
gifts like condoms abi,strip dancers indeed,aids is real e no dey show 4 strip dancers body

u sef... i tire for you ooh, u know hear the gift wey people wan carry follow body?...lol
Posted: at 27-11-2008 08:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 08:29 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: corah2 on 26-11-2008 05:05 PM
bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha

corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road... Grin
Posted: at 27-11-2008 08:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 27-11-2008 09:24 AM (15 years ago)
(m)
onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen?
Posted: at 27-11-2008 09:24 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 09:41 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 09:24 AM
onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen?

Jboy wat is obito ??... define...
Posted: at 27-11-2008 09:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 09:44 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:24 AM
Jboy what are u saying, are u trying to say because that boy is a kid, that condom will fall out of his penis? For u to talk like this that means ur penis must be mighty wow! i like that

JBOY baby_gurl dey ask you important question wey go dey useful to you ooh... Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 09:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-11-2008 09:58 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 26-11-2008 04:22 PM
Kido, she tell u say Ashewo full there, abi bcos she invite Sillyjokker, gen2esther na him u de vibrt. stop am oh

size1 wetin concern sillyjokker with gen2easther and ashewo. Abeg, no bring ashewo come onyin party o! we can not allow such incongrous... Strip dancers are ok for us. abi onyin?

Posted: at 27-11-2008 09:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 10:38 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on 26-11-2008 08:15 PM
@rezi wetin u mean now, u mean say kido123 stick no go size condom abi na becos say im wear secondary school uniform? make u free the guy o
you no dey see im name (kido) and im picture? e mean say im stick never mature reach? kido u are not invited because you be under age Grin Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 10:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 10:40 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 09:24 AM
onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen?
me and you who dey hustle for obito pass?
Posted: at 27-11-2008 10:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 10:41 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 09:41 AM
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 09:24 AM
onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen?

Jboy wat is obito ??... define...
obito na obituary. the commonest form of party in the naija delta
Posted: at 27-11-2008 10:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 10:48 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 26-11-2008 11:00 AM
"kom wit ur gift" OLE Grin

u know see ya head... na so u dey like FOC... make i see u there wtout gift make u see wetin i go do you... BARAWO Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 10:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 10:56 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 27-11-2008 09:58 AM
Quote from: size1 on 26-11-2008 04:22 PM
Kido, she tell u say Ashewo full there, abi bcos she invite Sillyjokker, gen2esther na him u de vibrt. stop am oh

size1 wetin concern sillyjokker with gen2easther and ashewo. Abeg, no bring ashewo come onyin party o! we can not allow such incongrous... Strip dancers are ok for us. abi onyin?

U dey mind am...na so e dey carry carry ashewo...try near dat gate with ashewo make bouncers jack u for neck trow way outside...
Posted: at 27-11-2008 10:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 27-11-2008 11:18 AM (15 years ago)
(m)
onyin shey rezi don tell u the meaning of obito? and as regards that baby girl question, e be like say she dey sabi guess right Grin
Posted: at 27-11-2008 11:18 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 27-11-2008 11:42 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 11:18 AM
onyin shey rezi don tell u the meaning of obito? and as regards that baby girl question, e be like say she dey sabi guess right Grin

wetin she guess rite en?  abeg write am in full, no half measures plz. Grin Grin Grin

Posted: at 27-11-2008 11:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 27-11-2008 11:54 AM (15 years ago)
(m)
sillyjoker u sure say u wan know? i nom just dey tell person like that o, she must see am and taste am too.
Posted: at 27-11-2008 11:54 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 11:57 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 11:54 AM
sillyjoker u sure say u wan know? i nom just dey tell person like that o, she must see am and taste am too.

wetin she go see and taste?....
Posted: at 27-11-2008 11:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 27-11-2008 12:07 PM (15 years ago)
(m)
All this girls sef, una too like wahala. abi una do dey understand proverbs again Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 12:07 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- corah2 at 27-11-2008 12:31 PM (15 years ago)
(f)
--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: corah2 on Yesterday at 04:05:55 PM
bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha


corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road...


Mr. rezi plssssssssssssssss...........am .........wai....ting
da.............................way
Posted: at 27-11-2008 12:31 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 12:34 PM (15 years ago)
(f)
reziiiiiiiiiiii... the meat don land for ya domot.... oya na...kill and chop...
Posted: at 27-11-2008 12:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 01:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: corah2 on 27-11-2008 12:31 PM
--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: corah2 on Yesterday at 04:05:55 PM
bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha


corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road...


Mr. rezi plssssssssssssssss...........am .........wai....ting
da.............................way
which one kon be Mr level na? you wan turn me to old man? no spoil my market o
Posted: at 27-11-2008 01:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 01:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 12:34 PM
reziiiiiiiiiiii... the meat don land for ya domot.... oya na...kill and chop...
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 12:34 PM
reziiiiiiiiiiii... the meat don land for ya domot.... oya na...kill and chop...
the nama wey you send na only two leg e get o Grin Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 10