Fashalyn at 29-03-2011 12:55 AM (14 years ago) (f) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
WE WAN DONATE BRAIN FOR STEPH..... u and who? abeg i no follow joor!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 29-03-2011 12:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 29-03-2011 12:57 AM (14 years ago) (f) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 29-03-2011 12:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 29-03-2011 01:07 AM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
WE WAN DONATE BRAIN FOR STEPH..... u and who? abeg i no follow joor!! see person wey i wan help self...na you promis to give am brian so you go finish wetin you promis Posted: at 29-03-2011 01:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 29-03-2011 01:17 AM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  hmm..for chest?  that one na die Posted: at 29-03-2011 01:17 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-03-2011 04:48 AM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor! i dey go call panelbeater to come work on the brain
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-03-2011 04:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-03-2011 04:49 AM (14 years ago) (m) i wan go carry shovel dig 6feet for am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-03-2011 04:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fashalyn at 29-03-2011 05:00 AM (14 years ago) (f) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor! i dey go call panelbeater to come work on the brain ok make u call am quick quick!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 29-03-2011 05:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-03-2011 06:24 AM (14 years ago) (m) him don dey come with him big hammer self  him head go correct today today
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-03-2011 06:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 29-03-2011 03:59 PM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor! i dey go call panelbeater to come work on the brain you wan kill peson? wetin u mean self? Posted: at 29-03-2011 03:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 29-03-2011 04:01 PM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor! i dey go call panelbeater to come work on the brain ok make u call am quick quick! Fashalyn and skypon..una 2 plan no go wok at all... Posted: at 29-03-2011 04:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-03-2011 10:02 PM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor! i dey go call panelbeater to come work on the brain you wan kill peson? wetin u mean self?  na help i wan help am oooooo so that him head go correct
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-03-2011 10:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-03-2011 10:04 PM (14 years ago) (m) Haba! Steven na so u razz reach? hw microwave come take resemble tv na?
sometimes him dey get brain touch for chest  I no doubt u at all, ah ah dis him brain touch too much joor! i dey go call panelbeater to come work on the brain ok make u call am quick quick! Fashalyn and skypon..una 2 plan no go wok at all...  na ur own plan wey no go work cos u no want make we correct the head
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-03-2011 10:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 29-03-2011 10:21 PM (14 years ago) tell ram Posted: at 29-03-2011 10:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Omilim at 29-03-2011 11:00 PM (14 years ago) (f) pwahahahahaha!!!! Its sure pays not to be a blonde Posted: at 29-03-2011 11:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 29-03-2011 11:01 PM (14 years ago) ok Posted: at 29-03-2011 11:01 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 30-03-2011 12:24 AM (14 years ago) (m) Posted: at 30-03-2011 12:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-03-2011 02:19 AM (14 years ago) (m) tell ram  tell cow
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-03-2011 02:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 12:57 PM (14 years ago) tell hippopo Posted: at 30-03-2011 12:57 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 31-03-2011 01:29 AM (14 years ago) (m) pwahahahahaha!!!!
Its sure pays not to be a blonde
do you know any blonde in your area bring him so that i will sell my microwave... Posted: at 31-03-2011 01:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-04-2011 03:42 PM (14 years ago) (m) abiu wan sell prick give am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-04-2011 03:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |