she dey miss him Posted: at 3-05-2011 03:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 03:42 PM (14 years ago) (f) Posted: at 3-05-2011 03:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
HISJOY at 3-05-2011 03:53 PM (14 years ago) (f) see as una mouth dey smell kaikai... Posted: at 3-05-2011 03:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 03:54 PM (14 years ago) (f)  ... Solid go answer u! Posted: at 3-05-2011 03:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teribert at 3-05-2011 04:04 PM (14 years ago) (m) all this ones na ruuuuubbbbbiiiiissssshhhhhh Posted: at 3-05-2011 04:04 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
see as una mouth dey smell kaikai...
joy this thing weh u talk .... u must apologize or else Posted: at 3-05-2011 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jjdogara at 3-05-2011 04:29 PM (14 years ago) (f) Amakah --- Fine Girl no pimples, no dimples.
Deffney --- Oyinbo Senior Prefect.
Stephen153 --- Chief of Yaba Left Affairs
Emejuru --- Yeye Guru.
Kenolis --- Over sabi
Frayobkk --- Confusion; man dey toast ram.
Richy_Ex --- I rich before before, now i don poor.
Chen10000 --- Mr Lecturer.
Emmagency9 --- I fear but i no run.
now now wey you move enter, na him you don begin distribute titles to people abi... abegii... me ma no understand this post at all...  I no gwedu am a tol Posted: at 3-05-2011 04:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmagency9 at 3-05-2011 05:04 PM (14 years ago) (m) yeye inc.
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 3-05-2011 05:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u mean? Posted: at 3-05-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u mean?
e mean Posted: at 3-05-2011 05:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HISJOY at 3-05-2011 05:29 PM (14 years ago) (f) joy this thing weh u talk .... u must apologize or else Solid or else what...? Posted: at 3-05-2011 05:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 3-05-2011 05:47 PM (14 years ago) see yeye Posted: at 3-05-2011 05:47 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 06:15 PM (14 years ago) (f) see yeye
plenty plenty jagbajantis!!! Posted: at 3-05-2011 06:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 3-05-2011 06:17 PM (14 years ago) cheii see another yeye Posted: at 3-05-2011 06:17 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 06:19 PM (14 years ago) (f) yeye follower... Posted: at 3-05-2011 06:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 3-05-2011 06:20 PM (14 years ago) I go wound you ooo Posted: at 3-05-2011 06:20 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 06:22 PM (14 years ago) (f)  ... i sabi vex too Posted: at 3-05-2011 06:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 3-05-2011 06:25 PM (14 years ago) look e go dark soon, you dey here dey do Amebo like Amaka, dey go house ,i go wound you ooooooo Posted: at 3-05-2011 06:25 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 06:28 PM (14 years ago) (f) i get one body guard... him name na Omejuju... i no fear Posted: at 3-05-2011 06:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |