HOPEA23 at 28-04-2011 11:51 PM (13 years ago) (f)
take a very gud look at all the edo babies on naijapals na....no mistake on dem jare....We are good women, strong, sexy, ambitious, intelligent, rich in culture, no nonsense women, stylish, fun loving, . Look around all the rich men in nigeria , you would find out that a lot of successful men in naija today, are married to Edo women, we are the backbone, big, strong and reliable. .For those badmouthing edo state/edo born..are free to kiss my lovely ass,,, :Dyeah i said it...meanwhile,the rest states in nigeria ave sum pretty women and reliable women sha...All haters of edo... are just hating because edo is a rich and great state...phyuk y'all modaphyukers...
Post Reply
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 28-04-2011 11:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
kenolis at 28-04-2011 11:56 PM (13 years ago) (m)
Reply HOPEA23 at 29-04-2011 12:00 AM (13 years ago) (f)
Reply truenaija2 at 29-04-2011 12:01 AM (13 years ago) (f)
LOL@Kenolis
, abeg hopea no mind dem nah bad belle dey worry dem
Posted: at 29-04-2011 12:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply truenaija2 at 29-04-2011 12:02 AM (13 years ago) (f)
Reply HOPEA23 at 29-04-2011 12:04 AM (13 years ago) (f)
lol..i nor go dem jare..come where is kellbeos na..i spell her name wrong..but u know who i am asking of?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 29-04-2011 12:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply truenaija2 at 29-04-2011 12:08 AM (13 years ago) (f)
lol..i nor go dem jare..come where is kellbeos na..i spell her name wrong..but u know who i am asking of?
maybe she dey sleep
Posted: at 29-04-2011 12:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply HOPEA23 at 29-04-2011 12:10 AM (13 years ago) (f)
ohh okie...np con dey ..dey too dull..make she come back with her fire..or code red..
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 29-04-2011 12:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
Reply truenaija2 at 29-04-2011 12:11 AM (13 years ago) (f)
ohh okie...np con dey ..dey too dull..make she come back with her fire..or code red..
yes oo we need action here to heat this place up
Posted: at 29-04-2011 12:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
come come come....dat una font size dey waste space jare.....!! Posted: at 29-04-2011 12:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply soljurn16 at 29-04-2011 12:14 AM (13 years ago) (m)
Edo., pretty indeed. 4 bed or 4 face? Na small una take try shaa!
Posted: at 29-04-2011 12:14 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply kenolis at 29-04-2011 12:15 AM (13 years ago) (m)
Reply xena15 at 29-04-2011 12:16 AM (13 years ago) (f)
BRB
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
Posted: at 29-04-2011 12:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply truenaija2 at 29-04-2011 12:17 AM (13 years ago) (f)
Reply
Edo., pretty indeed. 4 bed or 4 face? Na small una take try shaa!
..Bros...na for Bed!! Posted: at 29-04-2011 12:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply kenolis at 29-04-2011 12:18 AM (13 years ago) (m)
LOL@Kenolis
, abeg hopea no mind dem nah bad belle dey worry dem
see ooo, bad belle for EDO girls? i no wan do do do Posted: at 29-04-2011 12:18 AM (13 years ago) | Hero
Reply truenaija2 at 29-04-2011 12:19 AM (13 years ago) (f)
Reply kenolis at 29-04-2011 12:20 AM (13 years ago) (m)
Reply kenolis at 29-04-2011 12:24 AM (13 years ago) (m)
lol..i nor go dem jare..come where is kellbeos na..i spell her name wrong..but u know who i am asking of?
maybe she dey sleep
go woke am from sleep..
Posted: at 29-04-2011 12:24 AM (13 years ago) | Hero
Reply