dprincei at 3-12-2008 02:05 PM (16 years ago) (m)
I am the best and fastest artist on planet earth? answer this question and you stand the chance of winning a 2 weeks christmas & new year vac in Dubai
Post Reply
Posted: at 3-12-2008 02:05 PM (16 years ago) | Newbie
hacangel26 at 3-12-2008 02:11 PM (16 years ago) (f)
wetin b dis na joke abi na quizz
but i tink say na d baba wey dey 4 up u dey talk abt
***hac******hac******hac***
Posted: at 3-12-2008 02:11 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply segxi at 3-12-2008 02:57 PM (16 years ago) (m)
guy which one now, wich kain tin be dis ah
Posted: at 3-12-2008 02:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 3-12-2008 03:36 PM (16 years ago) (m)
I just pray all is well...
Posted: at 3-12-2008 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Jboy4shezo at 3-12-2008 11:53 PM (16 years ago) (m)
I just pray all is well...
u mean say u no really sure if everytin dey well with our broda or say im head dey shake
Posted: at 3-12-2008 11:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply yeye89 at 4-12-2008 12:35 AM (16 years ago) (f)
I just pray all is well...
i agree .... i think the poster needs deliverance
live....love....laugh.....
Posted: at 4-12-2008 12:35 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply rezimero at 4-12-2008 11:19 AM (16 years ago) (m)
dprincei, you mean vacation for your village?
Posted: at 4-12-2008 11:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 4-12-2008 11:21 AM (16 years ago) (m)
Aw dprincei villa go be dubai...
Posted: at 4-12-2008 11:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 4-12-2008 11:28 AM (16 years ago) (m)
na mistake the guy do. the village name na baidu no be dubai
Posted: at 4-12-2008 11:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 4-12-2008 11:32 AM (16 years ago) (m)
O.k na... So aw e go take correct dis misktake na... Bcos many pple don ready thier clothes say dem wan follow am Dubai...
Posted: at 4-12-2008 11:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
e day get daydreams... to travel to dubai ... sorry oh! abeg go take malaria set.
Posted: at 4-12-2008 11:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 4-12-2008 11:53 AM (16 years ago) (m)
But onyi... He be no dey sleep wen e post d joke na...
Posted: at 4-12-2008 11:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply gardner at 4-12-2008 12:02 PM (16 years ago) (m)
bros for naijapals we ge get confession, fithpark and so on. may be u try that side byeeee don't come agian.
Posted: at 4-12-2008 12:02 PM (16 years ago) | Newbie
Reply orezo at 4-12-2008 12:09 PM (16 years ago) (m)
Gardener... Why are u driving him na...
Posted: at 4-12-2008 12:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 4-12-2008 12:32 PM (16 years ago) (m)
orezo i tire for you sometimes oh. you be sharp guy b4 oh, y u dey dull me na. you no check the guy well? person wey never fit soak garri beleful na im wan pay for 2WEEKS VACATION for DUBAI
Ask am whether e no where Dubai dey?
Posted: at 4-12-2008 12:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 4-12-2008 01:55 PM (16 years ago) (m)
I be wan just raise him hand small sha... but i no know sey u go quick vex like dis...
Posted: at 4-12-2008 01:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply dprincei at 4-12-2008 04:26 PM (16 years ago) (m)
i no blame all of una.
Posted: at 4-12-2008 04:26 PM (16 years ago) | Newbie
Reply orezo at 4-12-2008 04:41 PM (16 years ago) (m)
Why na... Why u no blame us... Na Bad tin sey i raise ur hand...
Posted: at 4-12-2008 04:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply dprincei at 4-12-2008 05:07 PM (16 years ago) (m)
i no blame una
Posted: at 4-12-2008 05:07 PM (16 years ago) | Newbie
Reply orezo at 4-12-2008 05:25 PM (16 years ago) (m)
Eyaaa... No vex na...
Posted: at 4-12-2008 05:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply