Posted: at | |
| |||||
Quote from: kenolis on 22-05-2011 12:42 AM Quote from: Skypon2002 on 20-05-2011 11:33 PM Quote from: kenolis on 19-05-2011 01:18 PM i dey see your yeyeness ![]() ![]() ![]() i don see ur own tey tey ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no wonder i get money u get money?.... story na him u dey talk u wey go dey beg food for resturant yesterday nko? wetin u wan call that one? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: KINGJHOE on 22-05-2011 03:40 AM smoking guns NA SO E TAKE DEY START OOOO ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 22-05-2011 07:12 PM Quote from: kenolis on 22-05-2011 12:42 AM Quote from: Skypon2002 on 20-05-2011 11:33 PM Quote from: kenolis on 19-05-2011 01:18 PM i dey see your yeyeness ![]() ![]() ![]() i don see ur own tey tey ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no wonder i get money u get money?.... story na him u dey talk u wey go dey beg food for resturant yesterday nko? wetin u wan call that one? YOU GET MOUTH ODOR....FOOR KEEEE? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u say wetin? Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
i say make you no dey talk for my mouth because you get mouth odor Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
abeg who again dey here? make we talk better thing Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
use am shot your head Reply
| |||||
Because of dem wahala na him make dem be wo then men. That is women. Wo(e)men, woe = cause. Na wo(e)men be men cause. Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 26-05-2011 09:07 AM Because of dem wahala na him make dem be wo then men. That is women. Wo(e)men, woe = cause. Na wo(e)men be men cause. which kind analysis be that ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 08:35 AM abeg who again dey here? make we talk better thing ![]() am here again
| |||||
o boy go far abeg Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
i dey your house now Reply![]()
| |||||
tatafo people like u no dey come my house ooo Replycos if u come, my dog go take u do pepper soup ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-05-2011 08:27 AM tatafo people like u no dey come my house ooo cos if u come, my dog go take u do pepper soup ![]() ![]() hmmm, your dog must be Clifford Orji or Otokoto?? ![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 30-05-2011 02:41 AM Quote from: Skypon2002 on 28-05-2011 08:27 AM tatafo people like u no dey come my house ooo cos if u come, my dog go take u do pepper soup ![]() ![]() hmmm, your dog must be Clifford Orji or Otokoto?? ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 09:13 AM Quote from: MilleniumMan on 26-05-2011 09:07 AM Because of dem wahala na him make dem be wo then men. That is women. Wo(e)men, woe = cause. Na wo(e)men be men cause. which kind analysis be that ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)