My real life experience but laugh it off. (Page 5)

Date: 18-05-2011 8:48 am (13 years ago) | Author: olasanoye Christopher Ayodele
1 2 3 4 [5]
- Timpauls at 19-05-2011 03:04 PM (13 years ago)
(m)
kris ebi lyk say u b babalawo,maga must pay
Posted: at 19-05-2011 03:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 03:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Timpauls on 19-05-2011 03:04 PM
kris ebi lyk say u b babalawo,maga must pay
and e be like say na you be the maga wey wan pay.... Grin
Posted: at 19-05-2011 03:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 03:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 02:58 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:02 PM
heheheheheheheheheeeee... Grin
Lord have mercy ooo... okay, so na wetin make you dey behave like this since... no worry no body, i repeat.. nobody go fit snatch skypon from you.
even chika with all her jujulism no go fit try am...
nne, cool down you hear.. Grin Grin Grin

i no get ur time anupama
Grin Grin Grin
abeeegiiiii...
Posted: at 19-05-2011 03:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 03:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Timpauls on 19-05-2011 03:04 PM
kris ebi lyk say u b babalawo,maga must pay

u still dey ask?
him be babalawo nah... Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 03:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 03:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 03:06 PM
Quote from: Timpauls on 19-05-2011 03:04 PM
kris ebi lyk say u b babalawo,maga must pay
and e be like say na you be the maga wey wan pay.... Grin

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 03:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 03:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 03:08 PM
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 02:58 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:02 PM
heheheheheheheheheeeee... Grin
Lord have mercy ooo... okay, so na wetin make you dey behave like this since... no worry no body, i repeat.. nobody go fit snatch skypon from you.
even chika with all her jujulism no go fit try am...
nne, cool down you hear.. Grin Grin Grin

i no get ur time anupama
Grin Grin Grin
abeeegiiiii...

kris, leave chica nah Sad Sad Sad

Posted: at 19-05-2011 03:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 19-05-2011 07:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:57 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:02 PM
heheheheheheheheheeeee... Grin
Lord have mercy ooo... okay, so na wetin make you dey behave like this since... no worry no body, i repeat.. nobody go fit snatch skypon from you.
even chika with all her jujulism no go fit try am...
nne, cool down you hear.. Grin Grin Grin

kris no put trouble between me and abolore nah!
them tell u say somebody wan snatch me from her?

@sweetheart abolore, cheer up nowwww.......dont mind kris. Kiss Kiss Kiss Kiss

ok, i don hear Grin Grin Kiss Kiss Wink
Posted: at 19-05-2011 07:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 20-05-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 18-05-2011 11:38 AM
Quote from: Kristiantus on 18-05-2011 11:36 AM
i don watch am before for "tiles by moonlight"....
na tales by moonlight not tiles u YEYE
na em computer do d mistake abeg
Posted: at 20-05-2011 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 09:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 19-05-2011 07:21 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:57 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:02 PM
heheheheheheheheheeeee... Grin
Lord have mercy ooo... okay, so na wetin make you dey behave like this since... no worry no body, i repeat.. nobody go fit snatch skypon from you.
even chika with all her jujulism no go fit try am...
nne, cool down you hear.. Grin Grin Grin

kris no put trouble between me and abolore nah!
them tell u say somebody wan snatch me from her?

@sweetheart abolore, cheer up nowwww.......dont mind kris. Kiss Kiss Kiss Kiss

ok, i don hear Grin Grin Kiss Kiss Wink

u are a darling........ Kiss

Posted: at 20-05-2011 09:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 09:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 20-05-2011 12:08 PM
Quote from: chicanorose on 18-05-2011 11:38 AM
Quote from: Kristiantus on 18-05-2011 11:36 AM
i don watch am before for "tiles by moonlight"....
na tales by moonlight not tiles u YEYE
na em computer do d mistake abeg

make him format him system  Grin Grin

Posted: at 20-05-2011 09:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jahsson at 20-05-2011 10:58 PM (13 years ago)
(m)
Una de jones
Posted: at 20-05-2011 10:58 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions