OKIRI the blind man weavon wey cover my back na him be patch patch
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OKIRI the blind man weavon wey cover my back na him be patch patch
na weavon be dat?... i bin think say na fowl feather...  nne, eziokwu, change ee this picture.. Posted: at 18-05-2011 02:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i no go change am na now i go start to dey use am ma sef OLD SCHOOL
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 18-05-2011 02:54 PM (13 years ago) (f) i don watch am before for "tiles by moonlight"....
na tales by moonlight not tiles u YEYE Posted: at 18-05-2011 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 03:42 PM (13 years ago) (m) i don watch am before for "tiles by moonlight"....
na tales by moonlight not tiles u YEYE teacher pangolo  no mind that turkey wey we go soon roast n chop. na me go chop the lap oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 03:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 03:44 PM (13 years ago) (m) OKIRI the blind man weavon wey cover my back na him be patch patch
na weavon be dat?... i bin think say na fowl feather...  nne, eziokwu, change ee this picture.. me too i think say na feather
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 03:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i don watch am before for "tiles by moonlight"....
na tales by moonlight not tiles u YEYE teacher pangolo  no mind that turkey wey we go soon roast n chop. na me go chop the lap oo  hihohihohihohohohihohohihohihohoho...  me, i go take the Bosom side.... Posted: at 18-05-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
pele ooo... this your eyez never still go?. Posted: at 18-05-2011 03:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na u blind read am again
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 03:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 04:09 PM (13 years ago) (m) i don watch am before for "tiles by moonlight"....
na tales by moonlight not tiles u YEYE teacher pangolo  no mind that turkey wey we go soon roast n chop. na me go chop the lap oo  hihohihohihohohohihohohihohihohoho...  me, i go take the Bosom side....  that side no go sweet reach the lap side
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 04:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bodeniyi at 18-05-2011 04:20 PM (13 years ago) (m) hehehe... Posted: at 18-05-2011 04:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hihohohohohohohohoh...hihohohohohohohohhohohoho. Posted: at 18-05-2011 04:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
una dey craze na una dey go chop
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 04:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
una dey craze na una dey go chop
you still dey talk... i go take the yarsh side if you complain again...  hihohohohohhohohohohohohohohohhihihihihihihihhhhh... Posted: at 18-05-2011 04:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chop shit belle full anupama
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 04:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
turkey.... Posted: at 18-05-2011 04:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 05:17 PM (13 years ago) (m) una dey craze na una dey go chop
we don dey chop u already...........
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 05:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 05:18 PM (13 years ago) (m) una dey craze na una dey go chop
you still dey talk... i go take the yarsh side if you complain again...  hihohohohohhohohohohohohohohohhihihihihihihihhhhh...  bros abeg, u go take one nyash, and u go give me the other nyash..............
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 05:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 05:20 PM (13 years ago) (m) chop shit belle full anupama
we no go chop shit nah! i go personally wash the nyash well well b4 i cook am, bcos i know say na so so shit na him full ur nyash
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 05:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |