MISSING GIRL..4REAL (Page 3)

Date: 02-06-2011 11:19 pm (13 years ago) | Author: KENOLIS
1 2 [3] 4 5 6
- waco at 3-06-2011 12:21 PM (13 years ago)
(m)
u read that post so?
poster said 3 yrs

Posted: at 3-06-2011 12:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 12:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  3-06-2011 12:16 PM
I wonder where em from get that kind pikin.
i assure say na em pikin be that. pikin wey em
head be like pawpaw

hahahahahhahhhahha. true..

Posted: at 3-06-2011 12:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 3-06-2011 12:29 PM (13 years ago)
(m)
I know say if that boko haram guy enter here today
em go attack me tire.

Posted: at 3-06-2011 12:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 12:35 PM (13 years ago)
(f)
no worry .. me i dey attack am wella  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 3-06-2011 12:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 12:38 PM (13 years ago)
(f)
HOW MUCH THEM GO GIVE ANY BODY WEY FIND D CHILD
Posted: at 3-06-2011 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 3-06-2011 12:41 PM (13 years ago)
(m)
see ibo girl don come!

Posted: at 3-06-2011 12:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 12:43 PM (13 years ago)
(f)
chi chi too like money..tufiakwaaaaaaaaaa

Posted: at 3-06-2011 12:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 3-06-2011 12:46 PM (13 years ago)
(f)
they never find this lil gurl  Huh? is been 2yr

Posted: at 3-06-2011 12:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 3-06-2011 12:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 12:38 PM
HOW MUCH THEM GO GIVE ANY BODY WEY FIND D CHILD

1bil

Posted: at 3-06-2011 12:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 3-06-2011 12:48 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 3-06-2011 12:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 12:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  3-06-2011 12:46 PM
they never find this lil gurl  Huh? is been 2yr

hw u take know or ar u one of d kidnappers

i still dey ask hw much be d ransom for person wey find d girl
Posted: at 3-06-2011 12:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 3-06-2011 12:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 12:50 PM
Quote from: kebella on  3-06-2011 12:46 PM
they never find this lil gurl  Huh? is been 2yr

hw u take know or ar u one of d kidnappers

i still dey ask hw much be d ransom for person wey find d girl

thats my neighbour's baby  Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 3-06-2011 12:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 3-06-2011 12:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  3-06-2011 12:41 PM
see ibo girl don come!
Kiss Kiss

Posted: at 3-06-2011 12:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 3-06-2011 12:55 PM (13 years ago)
(f)
Such a pretty little angel.......I pray she is found

Posted: at 3-06-2011 12:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 3-06-2011 12:59 PM (13 years ago)
(f)
divineproject ur back  Huh? i thought i ask those kidnappers to hide yu til after d election  Sad Sad Sad Sad

Posted: at 3-06-2011 12:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-06-2011 01:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  3-06-2011 12:51 PM
Quote from: chiglamour4u on  3-06-2011 12:50 PM
Quote from: kebella on  3-06-2011 12:46 PM
they never find this lil gurl  Huh? is been 2yr

hw u take know or ar u one of d kidnappers

i still dey ask hw much be d ransom for person wey find d girl

thats my neighbour's baby  Cheesy Cheesy Cheesy

then u must know smthin abt this do smthing b4 i expose u oo
Posted: at 3-06-2011 01:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 3-06-2011 01:08 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed sorry just that i was working with glamour broadcast radio when she got lost

Posted: at 3-06-2011 01:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 3-06-2011 01:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  3-06-2011 12:51 PM
Quote from: waco on  3-06-2011 12:41 PM
see ibo girl don come!
Kiss Kiss


heheheh, u dey kiss me? i go kiss u back o.
this thing wey u dey do me dey do taranranranran.
e dey make my body shake small small o.
.........,make i kiss u back?

Posted: at 3-06-2011 01:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 3-06-2011 01:19 PM (13 years ago)
(f)
be bold to kiss me am its all urs Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss never knew ur that sexy man yu prove me wrong lastnight, hop yu didnt tel sophie where yu went  Lips Sealed

Posted: at 3-06-2011 01:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 3-06-2011 01:21 PM (13 years ago)
(m)
hmmmmm, make u no let Sophie divorce me o,
anyway i like as u take do am, e be like u sabi pass
my wife Sophiem! abeg i no wan make she hear o.

Posted: at 3-06-2011 01:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6

Featured Discussions