Deffney at 8-06-2011 02:59 PM (13 years ago) (f) hehehehe Lanudja hehehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 8-06-2011 02:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sheree at 8-06-2011 03:01 PM (13 years ago) (f)  deff, how now Posted: at 8-06-2011 03:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hehehehe Lanudja hehehehe
 deffney, why you come dey laff like person wey dem take sumtin dey shuku?... Posted: at 8-06-2011 03:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 8-06-2011 03:02 PM (13 years ago) (f) Reply |
50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  I don dey sleep outside already so no need to waste ya time say u dey wait 4me luuk well u go see me 4 outside where I dey sleep
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2011 03:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
 abeg, make una no feel una-sef for here... Posted: at 8-06-2011 03:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 8-06-2011 03:05 PM (13 years ago) (f) 50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  I don dey sleep outside already so no need to waste ya time say u dey wait 4me luuk well u go see me 4 outside where I dey sleep  e gud make u jst remain thr. Posted: at 8-06-2011 03:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  I don dey sleep outside already so no need to waste ya time say u dey wait 4me luuk well u go see me 4 outside where I dey sleep  hihohohohohohohooooo...  oye ikeee.... Posted: at 8-06-2011 03:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 8-06-2011 03:07 PM (13 years ago) (f) U don dey find me trouble bah?  i no get anyting 2 tel u nw if i ready i go signal u Posted: at 8-06-2011 03:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  I don dey sleep outside already so no need to waste ya time say u dey wait 4me luuk well u go see me 4 outside where I dey sleep  e gud make u jst remain thr. When u tire u sleep naa me I go come in
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2011 03:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 8-06-2011 03:09 PM (13 years ago) (f) 50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  I don dey sleep outside already so no need to waste ya time say u dey wait 4me luuk well u go see me 4 outside where I dey sleep  hihohohohohohohooooo...  oye ikeee....  Posted: at 8-06-2011 03:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 8-06-2011 03:10 PM (13 years ago) (f) hi Sher....u guys are soo funny..thanks
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 8-06-2011 03:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  ihioihioihoiihohihohihihohih Posted: at 8-06-2011 03:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 8-06-2011 03:12 PM (13 years ago) (f) Lanudja u funny die my dear......
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 8-06-2011 03:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50 just say its ya 1st time of noticing her She noticed u too
No worry na outside u go sleep 2day... cos i keep cane 4 bottom bed 4 u dat ya mouth wey dey run like tap go stop wey u reach houx  I don dey sleep outside already so no need to waste ya time say u dey wait 4me luuk well u go see me 4 outside where I dey sleep  hihohohohohohohooooo...  oye ikeee....  Nwanne onwekwanu otua ka esi eme ya n`igwe
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2011 03:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bros, keep on dreaming anybody hold you........................no worry,your body go stiff more than her own,na im u go wake uppppp,abi u want make i help u dream am? Posted: at 8-06-2011 03:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 8-06-2011 03:16 PM (13 years ago) (f) Lanudja u funny die my dear......  Posted: at 8-06-2011 03:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 8-06-2011 03:17 PM (13 years ago) (f) kris ooooo wetin shuku means naaa
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 8-06-2011 03:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bros, keep on dreaming anybody hold you........................no worry,your body go stiff more than her own,na im u go wake uppppp,abi u want make i help u dream am?
Bros wetin be dat naa??? ooh na d poster u dey follow talk
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-06-2011 03:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kris ooooo wetin shuku means naaa  you mean say dem never shuuk you sumtin before? Posted: at 8-06-2011 03:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |