Posted: at | |
| |||||
Quote from: orezo on 12-12-2008 03:04 PM Na me be 2face??? But make u give me control na... ahaaaa na now you come na shooo ![]() NOTHING DEY HAPPAN but many things dey happen. abeg i no wan make e happen for my house you hear.
| |||||
Quote from: Kennycynth on 12-12-2008 03:01 PM no oh i no sure say i go invite u again oh, i don dey fear you. you be 2face brother or cousin? which one you be make i know now no invite am o! you see? orezo for use jibiti for you. anyway me i dey, make i come?.... ![]()
| |||||
Kenny... O.k i hear you... Things no go too happen for your house... I dey like make things happen well well for my hotel rooom... But... Kido... Which one be your own na... I no promise u sey i go carry u go see father christmas... Why u wan come tash me na... Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 12-12-2008 03:19 PM Quote from: Kennycynth on 12-12-2008 03:01 PM no oh i no sure say i go invite u again oh, i don dey fear you. you be 2face brother or cousin? which one you be make i know now no invite am o! you see? orezo for use jibiti for you. anyway me i dey, make i come?.... ![]() muskido as you small like dis i dey fear ur type too, bcos as i see u so the thing wey you carry fit big pass you. so stay for ur house you hear me. SMALL BUT MIGHTY thats ur name
| |||||
Kenny... I don dey suspect u now... Which one be small but duncka mighty??? Habi u don weigh am b4... ReplyKido... Talk true small... I go buy u biscuit... she don weigh am b4???
| |||||
i be small boy , i no know wetin una dey talk about o. Replykenny no be like that o, i be good boy. in fact i dey go nitevigil this evening..... you can trust me.... ![]() ![]()
| |||||
Kido... Even if... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 12-12-2008 03:48 PM Kido... Even if... nepa take light?..... ![]() ![]()
| |||||
kennycynth i no sure say any of our fellow ladies go fit survive dis bros so no even attempt to help am instead borrow one of them to reziiiii Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 12-12-2008 01:57 PM Quote from: rezimero on 12-12-2008 01:31 PM ayorbamy na here you find wife come. your case don bad reach like that? i weep for you :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( bros no mind rezi oh. i get am for fine fine girls with good house and bedroom character, infact them sabi cook well well. u no go ever regret your marriage atall. just let me know when u re serious bcos i no want anybody to break my girls heart oh. the kind eye wey i dey see you so, e bi like say you dey PLAY LIKE OKOCHA AND SUCCOR LIKE DROGBA Riches...Yes! I Can
| |||||
Quote from: babycross on 12-12-2008 06:30 PM kennycynth i no sure say any of our fellow ladies go fit survive dis bros so no even attempt to help am instead borrow one of them to reziiiii BABYCROSS abeg no carry me go near Rezi oh, i no wan wake lion for sleep. besides my girls want MAN not DOGGY you hear me
| |||||
rezi!!!!! Replywhere u dey..come hear somtin 2.0.
| |||||
expect many imbesils Reply
| |||||
Quote from: dinho4lyf on 16-12-2008 06:37 PM expect many imbesils what ar u talking bout??? 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 16-12-2008 06:21 PM rezi!!!!! where u dey..come hear somtin wetin rezi go do if him hear somtin?
| |||||
i get one fine babe . she lives with me. her name na pretty,na very pretty DOG with long hair. Reply
| |||||
Quote from: olachi22 on 17-12-2008 01:51 PM i get one fine babe . she lives with me. her name na pretty,na very pretty DOG with long hair. nice recomendation. Nothing do u, s0 far d pretty xx fit play house wife role. Bros hw u check am? ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
i don show!!! who dey misyarn for here Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
See am, like say na Yahoo boy, wen we know say na yaro boy, for ajegunle bus stop! Komot jare!!! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech