Wetin else u wan hear ? Posted: at 15-06-2011 02:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 15-06-2011 02:29 PM (13 years ago) (f) re yu lost
babe.. am very very lost..and i think in the bush
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 15-06-2011 02:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ajento at 15-06-2011 02:29 PM (13 years ago) (m) Ajento why she dey jealous naaaaaaaaa  Bcos, me I go jealous oh, me na naija chics till I die, no matter what part of the world I dey exist. Any chic wey no be naija na for experiment only. By the way, thanks for the UB stuff wey I just learn from u:lol Posted: at 15-06-2011 02:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thowbee at 15-06-2011 02:30 PM (13 years ago) (f) Hmmmmmmmmmmmmm.. thowbeeeeeeeeeeeeeeeeee.. dnt make me start believing Xter,Ajento e.t.c ooooooo
ma'am..Assumption is the mother of all phyuk-ups......ask me directly..don't assume or believe anythin wrongly.. so ur ? is.... Posted: at 15-06-2011 02:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dats the rite place just enter d place and and settle down definately u will get wut u been searchin 4,no wrong thing,no dullin.
IF U SAY EDUCATION IS EXPENSIVE,WHY NOT TRY IGNORANCE. (Judgement Day But One Day.) Posted: at 15-06-2011 02:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ajento at 15-06-2011 02:33 PM (13 years ago) (m) haha...now this jus funny...
Na lie, e no dey funny to you. U are just jealous, no be so?? jealous?? bout??....... You know now! no, I don't.......Im jus not crazed bout any kinda guy..not ma thin...funny to see sm1's obsession... Hey sis, I was just pulling your leg. Shee u no vex?? Me na naija chics till I die oh! Posted: at 15-06-2011 02:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i see Posted: at 15-06-2011 02:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thowbee at 15-06-2011 02:36 PM (13 years ago) (f) Hey sis, I was just pulling your leg. Shee u no vex?? Me na naija chics till I die oh!
we kul...... Posted: at 15-06-2011 02:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
haha...now this jus funny...
Na lie, e no dey funny to you. U are just jealous, no be so?? jealous?? bout??....... You know now! no, I don't.......Im jus not crazed bout any kinda guy..not ma thin...funny to see sm1's obsession... Hey sis, I was just pulling your leg. Shee u no vex?? Me na naija chics till I die oh! But u no fit recognise naija babe sef Posted: at 15-06-2011 02:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
You Obsessed wif Nigerian guys? hmmm am so sorry for you......IWP Posted: at 15-06-2011 02:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeeeeeeeeeg Miss B go and pee! Posted: at 15-06-2011 02:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 15-06-2011 02:41 PM (13 years ago) (f) re yu lost
babe.. am very very lost..and i think in the bush   any random if i find yu
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 15-06-2011 02:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 15-06-2011 02:43 PM (13 years ago) (m)  help am so obsessed with naija guys but i dont know why.i really dont like guys from my country South Africa or Botswana.but Nigerians mmmmmmmmmmm i love them. you just declare war with Nigerian girls. If people like you come plenty they go sex starve cos all guys go run find you. Posted: at 15-06-2011 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nobantu at 15-06-2011 02:44 PM (13 years ago) (f) its not like am tryna make naija chiks jealous.am just saying how i feel bout them well am south African but honestly am not into our boys this side.i just date naijas.with them ma life s complete.i just wish i get married there Posted: at 15-06-2011 02:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cyndi3 at 15-06-2011 02:45 PM (13 years ago) (f)  help am so obsessed with naija guys but i dont know why.i really dont like guys from my country South Africa or Botswana.but Nigerians mmmmmmmmmmm i love them. ok, noted, what else Posted: at 15-06-2011 02:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pepesy at 15-06-2011 02:46 PM (13 years ago) (f) Is dis a kind of advert huh poster Posted: at 15-06-2011 02:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 15-06-2011 02:47 PM (13 years ago) (m) its not like am tryna make naija chiks jealous.am just saying how i feel bout them well am south African but honestly am not into our boys this side.i just date naijas.with them ma life s complete.i just wish i get married there
Continue giving your honeypot, they go show you 419. Posted: at 15-06-2011 02:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thowbee at 15-06-2011 02:48 PM (13 years ago) (f) its not like am tryna make naija chiks jealous.am just saying how i feel bout them well am south African but honestly am not into our boys this side.i just date naijas.with them ma life s complete.i just wish i get married there
Lawwwwwd-a-mercy!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!...........honey I feel ya.......gud gawwd!!!! Posted: at 15-06-2011 02:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ajento at 15-06-2011 02:48 PM (13 years ago) (m) haha...now this jus funny...
Na lie, e no dey funny to you. U are just jealous, no be so?? jealous?? bout??....... You know now! no, I don't.......Im jus not crazed bout any kinda guy..not ma thin...funny to see sm1's obsession... Hey sis, I was just pulling your leg. Shee u no vex?? Me na naija chics till I die oh! But u no fit recognise naija babe sef  Haba Fly' who tell u so? Posted: at 15-06-2011 02:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abeeeeeeeeeg Miss B go and pee!
Okay i dey come Posted: at 15-06-2011 02:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |