HIGHD at 12-12-2008 02:40 PM (16 years ago) (m) dis guy no goodbcos say i tell am my story,he come post am as joke.well done Posted: at 12-12-2008 02:40 PM (16 years ago) | Newbie | |
|
Kennycynth at 12-12-2008 02:49 PM (16 years ago) (f) e bi like say u jokodo before u sleep come dream come wakeup, u no come know wat to do u come start to dey type rubbish for here abi. you too welldon Posted: at 12-12-2008 02:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:02 PM (16 years ago) (m) Well done for wetin... Wetin be dis sef??? Posted: at 12-12-2008 03:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-12-2008 03:13 PM (16 years ago) (m) no get u tym Posted: at 12-12-2008 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:18 PM (16 years ago) (m) U get im maggi??? Posted: at 12-12-2008 03:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HIGHD at 12-12-2008 03:20 PM (16 years ago) (m) no mind me abeg,i just jogodo come.i something else i wan do wey e go enta something else.i be computer illetrate Posted: at 12-12-2008 03:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennycynth at 12-12-2008 03:21 PM (16 years ago) (f) Well done for wetin... Wetin be dis sef???
orezo no too much mad for the poor guy i understand say e make mistake, e wan post reply e come mistakenly post new topic so no talk too much make the poor guy no cry. Posted: at 12-12-2008 03:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 03:21 PM (16 years ago) (m) dis guy no goodbcos say i tell am my story,he come post am as joke.well done
shepe, burukutu, kainkai in action..... Posted: at 12-12-2008 03:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-12-2008 03:23 PM (16 years ago) (m) tru Confession Posted: at 12-12-2008 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:27 PM (16 years ago) (m) no mind me abeg,i just jogodo come.i something else i wan do wey e go enta something else.i be computer illetrate
O boy... E be like sey u over high ooh... No wonder ur name na HIGHD with capital letters... U go know road reach house sooo??? Posted: at 12-12-2008 03:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HIGHD at 12-12-2008 03:33 PM (16 years ago) (m) oga orezo,no be everybody dey browse 4 cafe.my internet connection dey equivalent 2 d 1 wey bush dey use Posted: at 12-12-2008 03:33 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 03:36 PM (16 years ago) (m) you fit show me?.... Posted: at 12-12-2008 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:39 PM (16 years ago) (m) Highd... Check well... U go see sey u no dey house... Posted: at 12-12-2008 03:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gardner at 12-12-2008 03:42 PM (16 years ago) (m) pls go back to bed,you hear.welldone too. Posted: at 12-12-2008 03:42 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
gardner at 12-12-2008 03:46 PM (16 years ago) (m) orezo the guy they stay for person cafe. u no say sun too much now na dry season Posted: at 12-12-2008 03:46 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:49 PM (16 years ago) (m) No be lie oooh... Posted: at 12-12-2008 03:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HIGHD at 12-12-2008 04:29 PM (16 years ago) (m) gardener,leave dat spot,ur plants need u.orezo i checked round and i saw my bed,wardrobe,plasma tv,dvd,mini refrigerator and my split AC Posted: at 12-12-2008 04:29 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 04:53 PM (16 years ago) (m) Oya try wake up now... U go see sey na dream u for see all these things u mention... Posted: at 12-12-2008 04:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 05:53 PM (16 years ago) (m) gardener,leave dat spot,ur plants need u.orezo i checked round and i saw my bed,wardrobe,plasma tv,dvd,mini refrigerator and my split AC
maybe you woke up in another person room and you saw all these things o... shine your eyes o bcos yu no even dey this room sef? Posted: at 12-12-2008 05:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 05:54 PM (16 years ago) (m) gardener,leave dat spot,ur plants need u.orezo i checked round and i saw my bed,wardrobe,plasma tv,dvd,mini refrigerator and my split AC
maybe you woke up in another person room and you saw all these things o... shine your eyes o bcos yu no even dey this room sef? Posted: at 12-12-2008 05:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |