Skypon2002 at 31-07-2011 09:10 PM (13 years ago) (m) Sky and jossy, una won form union 4 hia? Abi una don forget where una dey do meeting? Anyway sha, one mad man talk say why im dey carry him load always, na becos him fit travel or change house anytime
but i no dey see u carry ur own load nah....ok, u no wan change house? abeg make u no change house ooo, so that u go dey chop our durty for us....... i know say u dey enjoy the durty wey u dey chop for our compound na him make u never wan change house..........
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-07-2011 09:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon I no go condone wit dis guy any more,,,,,,,,,,I don call boyz come make dem hold ram make we chain am for tree
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 31-07-2011 09:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-07-2011 11:00 PM (13 years ago) (m) now u are talking..... make we tie ram here joooor
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-07-2011 11:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 31-07-2011 11:27 PM (13 years ago) (m) Reply |
kasiemobi at 1-08-2011 03:02 AM (13 years ago) (m) 2 mad heads nor go fit think correct. Hey, na wetin dis person comot sky and jossy? If u dey treat their swollen bladder, their tumor go dey grow. Nnaaa, i don try my best. E be like say i go allow una make una dat durty well well....una nor wan hia anything again, na only durty una talk, cos ee don take una brain. Posted: at 1-08-2011 03:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 1-08-2011 04:16 AM (13 years ago) (f) pals why u dey war now
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-08-2011 04:16 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 1-08-2011 04:18 AM (13 years ago) (m) @ kasiemobi, so the craze wey dey worry u don dey make u dey misyan? eeyah! sorry oooo u don chiop durty today? oya come make i give u the durty wey i troway yesterday, make u chop....... if u chop finish, make u go drink gutter water.... u hear?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-08-2011 04:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 1-08-2011 04:19 AM (13 years ago) (f) haha
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-08-2011 04:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kasiemobi at 1-08-2011 06:25 AM (13 years ago) (m) My people talk na wia person property dey na im mind go dey. I don truly sabi say ur property dey 4 durty, na im make u dey talk ram like dis. Person fit call u, d next u go ansa na durty. Since u don talk say na durty be ur life, carry go. Afterall jossy wey u senior 4 madness, don senior u in durty chopping. Posted: at 1-08-2011 06:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 1-08-2011 08:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
My people talk na wia person property dey na im mind go dey. I don truly sabi say ur property dey 4 durty, na im make u dey talk ram like dis. Person fit call u, d next u go ansa na durty. Since u don talk say na durty be ur life, carry go. Afterall jossy wey u senior 4 madness, don senior u in durty chopping.
Mad pple also speak in riddles,,,,,,,,,,,,,,,,,,,anyway I don finally gather boyz make dem chain u down b4 u start carrying matchet Datz d only solution now cuz ur condition is getting worse day by day
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-08-2011 02:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-08-2011 02:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 1-08-2011 02:11 PM (13 years ago) (f) wetin be dis?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-08-2011 02:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Its d mad dat is terrorizing d neighborhood,,,,,,,,,,,,,,,,we caught him and chained him down
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-08-2011 02:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 1-08-2011 07:50 PM (13 years ago) (m) My people talk na wia person property dey na im mind go dey. I don truly sabi say ur property dey 4 durty, na im make u dey talk ram like dis. Person fit call u, d next u go ansa na durty. Since u don talk say na durty be ur life, carry go. Afterall jossy wey u senior 4 madness, don senior u in durty chopping.
 so u still dey make noise after all the durty wey u dey enjoy for our house abi? i don see say u no dey grateful.... u go hear ram today.....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-08-2011 07:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 1-08-2011 07:51 PM (13 years ago) (m) My people talk na wia person property dey na im mind go dey. I don truly sabi say ur property dey 4 durty, na im make u dey talk ram like dis. Person fit call u, d next u go ansa na durty. Since u don talk say na durty be ur life, carry go. Afterall jossy wey u senior 4 madness, don senior u in durty chopping.
Mad pple also speak in riddles,,,,,,,,,,,,,,,,,,,anyway I don finally gather boyz make dem chain u down b4 u start carrying matchet Datz d only solution now cuz ur condition is getting worse day by day gbam!!! day by day.....him no dey hear word....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-08-2011 07:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 1-08-2011 07:53 PM (13 years ago) (m) Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now
 gbam!!!!! na there him go dey self..... nobody go free ram  mad kasiemobi!!!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-08-2011 07:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 1-08-2011 07:54 PM (13 years ago) (m) igbo smoker
wetin concern u? u wan smoke?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-08-2011 07:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kasiemobi at 1-08-2011 07:56 PM (13 years ago) (m) Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now
jossy, e don reach like dis? I hear d oda u go dey make mouth 4 sky, u dey talk say sky wey run mad b4 u neva start to dey chop shit, but, u wey run mad recently don dey chop two plates of shit. O'boy nor dey rush dis ur madness, cos life na jeejee Posted: at 1-08-2011 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thank God we finally hold Kasimobi down,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,he will b receiving proper treatment now
jossy, e don reach like dis? I hear d oda u go dey make mouth 4 sky, u dey talk say sky wey run mad b4 u neva start to dey chop shit, but, u wey run mad recently don dey chop two plates of shit. O'boy nor dey rush dis ur madness, cos life na jeejee I kno say no be u dey talk na d spirit inside u,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,no worry,,now we don chain down d next thing na use cain cast all d demons inside
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-08-2011 08:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |