Posted: at | |
| |||||
true true Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 27-07-2011 10:19 PM Hey, guy how ur mum take locate kris again? Chai, dis ur mama bin don tire for parking ur shit and changing ur chain, na wetin make am search for kris like where army dey search for boko haram. But, come ooo, u sure kris go fit cure ur case? Make he nor cut ur brain comot when him go cut ur dada. She see ya mama when she dey cry 4 help and sympathize wit her,,,,,,so ya mama say she dey luuk for Kris,,,,,,,,so immediately d message reach me na im I call person weyKris don treat b4 say make him direct ya mama hw she go get Kris Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: kasiemobi on 25-07-2011 05:22 AM Sky, u nor wan make i help u? Na so u go carry bad mouth dey waka which kin mumu help u wan help me? abeggi, dress go one corner....... ![]() ![]() ![]() abi na u give me bad mouth? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 25-07-2011 05:28 AM Quote from: Skypon2002 on 25-07-2011 01:45 AM Quote from: jossy4reall on 24-07-2011 09:46 PM Quote from: kasiemobi on 24-07-2011 06:47 PM Quote from: Skypon2002 on 24-07-2011 12:22 AM i dey w8 u don dey form ofirikpo. Fly wey nor wan hia word go 4lo dead body enta grave.4get talk,,,,,,,,,,Ogogoro and sprite may be d same color but no be d same taste. Dis is Skypon and not a fly and if any body die hia we go bury am nofing go happen. leave am, him never know me ooo anybody die, we go close eye throw am inside ground cover ram...one time.. we no dey look Uche face ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin concern this post with Bosom and dick? any way calculate finish so that when the fight go stat, if i cut ur head, to calculate for ur burial no go hard for me cos u don already do am for me ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-07-2011 09:29 AM Quote from: kasiemobi on 24-07-2011 10:34 PM Okay, so u tink say break dance u and sky dey do? Man, dat tin na real epilepsy. U fit call ram adult convulsion Dis guy really need to see Kris 4 some concussion,,,,,,,He just revealed dat he is suffering 4rm epilepsy which he wrongly defined as adult convulsion due to d fact dat he is infected wit Hyper Myopia OOH Kristiantus wia have u been!! ![]() we no need to consult kris ooo we just need to mix concoshion for ram, we go com keep am for him table. u know say him get long-throath, so if him drink am, we no even need to do him burial. we go simply carry him body roast am give that our neighbour dog make him use do morning food thats just simple!!! Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-07-2011 09:45 PM I dey complain of Kris cuz na only him specialize in treating pple like u But if u say d babalawo wey dey ya village go fit handle ya it well den no problem,,,,,,,,,,,, but make sure u dey take ya medicine as he prescribe. Also make sure dat u ar fully recovered b4 coming back. I wish u quick recovery and I wil alwayz pray for Gods gracious healing on u. jossy that solution wey i tell u na him be the best...... him get long throath well well ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Skypon I kno say u get hot temper,,,,,I been dey try to save a soul hia but if u insist dat we mix concussion 4 him,,,dat 1 na moi moi naa.. But make we give am 24hrs and see if there will b a change,,,,,,,, den if there is no change we go proceed ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
sky, i don see say jossy don infect u with madness. dat one mean say u go join ram for dia union. and jossy are u telling me that the money contributed and gave to ur mum, was used in buying calculator for u ( cos i'm sure that thing u're calling phone is a calculator)? was it what kris required for ur treatment? Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-07-2011 03:57 PM Skypon I kno say u get hot temper,,,,,I been dey try to save a soul hia but if u insist dat we mix concussion 4 him,,,dat 1 na moi moi naa.. But make we give am 24hrs and see if there will b a change,,,,,,,, den if there is no change we go proceed ok ooo, if u say so...no wahala but if na me, i don kill am tey tey. one cup of tea with concentrated poison will do him a great deal, 6 feets below.. ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 04:46 PM sky, i don see say jossy don infect u with madness. dat one mean say u go join ram for dia union. and jossy are u telling me that the money contributed and gave to ur mum, was used in buying calculator for u ( cos i'm sure that thing u're calling phone is a calculator)? was it what kris required for ur treatment? my friend!!! u are talking rubbish we are just w8ing for 24 hrs to clock, and u'll move to another world........ ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Since david take beat goliath, ee don make smalk pikin dem to dey challenge dia elders. Sky, d slap wey i go give go make heaven look like purgatory in ur face. Make i just dey hold my temper. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 06:38 PM Since david take beat goliath, ee don make smalk pikin dem to dey challenge dia elders. Sky, d slap wey i go give go make heaven look like purgatory in ur face. Make i just dey hold my temper. slap? which hand u wan take slap the slap wey u wan slap? huh! wonders shall never end.... ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
U get luck say ur gf don dey bribe me with Bosom ? I for teach u lesson wey abacha teach abiola Reply
| |||||
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 06:38 PM Since david take beat goliath, ee don make smalk pikin dem to dey challenge dia elders. Sky, d slap wey i go give go make heaven look like purgatory in ur face. Make i just dey hold my temper. Ur dayz are numbered,,,,,,,am just watching u ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Make sure na only watching, nor add ram bite, abeg. Reply
| |||||
Na only watch I fit dey watch u now,,,,,,,,,,,I kno say u dey bite,,no need to tell me say u go bite cuz ya madness don go extreme ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
how u take know Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-07-2011 08:40 PM Na only watch I fit dey watch u now,,,,,,,,,,,I kno say u dey bite,,no need to tell me say u go bite cuz ya madness don go extreme just d watch me as as cow wey see masquarade, but, nor think say u fit near cos i know ur chain dey intact. Moreover i don buy broken bottle wey we go use cut ur dada
|
"How Sandra Duru Hired Me To Damage Natasha’s Reputation" – Journalist Confesses
Fire Guts Truck At Ibadan Mechanic Workshop, No Casualties Reported
Biology Teacher Who Has Been Teaching For 18 Years Cries Foul After Scoring 37 In UTME
"Afrobeats Is Not Akon's Creation" – Veteran Producer, ID Cabasa Fires Back At Singer's Claims
16-Year-Old Maths Wizard, Olamide Aderibigbe Scores 336 Overall In UTME; Scores 98 in Maths
Lagos Police Foil Cult Meeting, Arrest Three, Recover Firearms in Elemoro
NDLEA Seizes Over 500kg Of Skunk In Bauchi Drug Bust;Two,Isaac Onogure & Ikechukwu Peter Nabbed
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night