C mad man brain,,,,u go hide d chain come carry broken bottles dey wait,,,,,u fink say we no fit catch and tie u down huh Dat is y I just dey watch dey observe u,,,,,,,when d time reach u go see wetin go happen
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-07-2011 09:28 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kasiemobi at 28-07-2011 10:06 PM (13 years ago) (m) I don undastand say ur case don pass wetin kris fit cure, see as u dey 4 road dey watch and murmur. I don find out u dey watch to see any dust bin where u fit eat and sleep. Eiyaa, dey watch, very soon u fit find bread. But, nor terrorise women with ur dick ooo, cos dat one nor 4lo. Posted: at 28-07-2011 10:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-07-2011 10:16 AM (13 years ago) (m) U get luck say ur gf don dey bribe me with Bosom ? I for teach u lesson wey abacha teach abiola
u fit get acess to my babe Bosom ? na mad woman Bosom i see u dey suck that day nah! abi u think say na my babe? eeeyah, sorry oooooo but go suck more cos ee good for ur body
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-07-2011 10:16 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-07-2011 10:21 AM (13 years ago) (m) Na only watch I fit dey watch u now,,,,,,,,,,,I kno say u dey bite,,no need to tell me say u go bite cuz ya madness don go extreme
that guy sabi bite........ yesterday wey one small pikin dey beat am, the pikin don use better better blow cover him eyes. wetin him do na to bite the pikin, com run dey go house
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-07-2011 10:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-07-2011 10:24 AM (13 years ago) (m) Na only watch I fit dey watch u now,,,,,,,,,,,I kno say u dey bite,,no need to tell me say u go bite cuz ya madness don go extreme
just d watch me as as cow wey see masquarade, but, nor think say u fit near cos i know ur chain dey intact. Moreover i don buy broken bottle wey we go use cut ur dada so if better people dey talk, kolomental people go dey talk self?  ok ooo, just continue dey exhibit the madness wey u learn... when u finish, we go buggle u go one corner, make person see road
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-07-2011 10:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-07-2011 10:29 AM (13 years ago) (m) I don undastand say ur case don pass wetin kris fit cure, see as u dey 4 road dey watch and murmur. I don find out u dey watch to see any dust bin where u fit eat and sleep. Eiyaa, dey watch, very soon u fit find bread. But, nor terrorise women with ur dick ooo, cos dat one nor 4lo.
ok, see confession ooo  na for durty u dey eat and sleep? no worry, every nite i go dey carry my durty come outside so that b4 morningreach u go don chop all the durty finish. but no chop the bucket ooo, so that i go dey use am dey put more durty for u.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-07-2011 10:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-07-2011 10:34 AM (13 years ago) (m) C mad man brain,,,,u go hide d chain come carry broken bottles dey wait,,,,,u fink say we no fit catch and tie u down huh Dat is y I just dey watch dey observe u,,,,,,,when d time reach u go see wetin go happen
o boy, ee be like say we go leave am for sometimes, so that him go dey help us dey chop all our durty. so that we no go dey waste our money dey troway am for kole kole. abi no be am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-07-2011 10:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
precita at 29-07-2011 01:22 PM (13 years ago) (f) dat is Nigerian 4 u Posted: at 29-07-2011 01:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxi at 29-07-2011 01:37 PM (13 years ago) (m) u try sha Posted: at 29-07-2011 01:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-07-2011 02:21 PM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-07-2011 02:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
C mad man brain,,,,u go hide d chain come carry broken bottles dey wait,,,,,u fink say we no fit catch and tie u down huh Dat is y I just dey watch dey observe u,,,,,,,when d time reach u go see wetin go happen
o boy, ee be like say we go leave am for sometimes, so that him go dey help us dey chop all our durty. so that we no go dey waste our money dey troway am for kole kole. abi no be am?  Na true u talk oooo  ,,,,,,,but he go bring bad market for kole kole boy naa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-07-2011 07:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 29-07-2011 09:31 PM (13 years ago) (m) hehehhe Posted: at 29-07-2011 09:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 11:35 AM (13 years ago) (m) C mad man brain,,,,u go hide d chain come carry broken bottles dey wait,,,,,u fink say we no fit catch and tie u down huh Dat is y I just dey watch dey observe u,,,,,,,when d time reach u go see wetin go happen
o boy, ee be like say we go leave am for sometimes, so that him go dey help us dey chop all our durty. so that we no go dey waste our money dey troway am for kole kole. abi no be am?  Na true u talk oooo  ,,,,,,,but he go bring bad market for kole kole boy naa ehn! if him bring bad market for them, na that time the kole kole boys go com gather ram beating..... then maybe that time the craze wey dey worry am go commot from him body, then him go stop to chop durty for street,........  u know say those kole kole boys dey para.... if them use rake nack am for head two times, craze go fly commot from ram......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 11:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 30-07-2011 07:15 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 30-07-2011 07:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 30-07-2011 11:26 PM (13 years ago) (m) Sky and jossy, una won form union 4 hia? Abi una don forget where una dey do meeting? Anyway sha, one mad man talk say why im dey carry him load always, na becos him fit travel or change house anytime Posted: at 30-07-2011 11:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jeffrey4u at 31-07-2011 12:42 AM (13 years ago) (m) lol Posted: at 31-07-2011 12:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 31-07-2011 06:44 AM (13 years ago) (m) Ololo Posted: at 31-07-2011 06:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sky and jossy, una won form union 4 hia? Abi una don forget where una dey do meeting? Anyway sha, one mad man talk say why im dey carry him load always, na becos him fit travel or change house anytime
Na only fit hear and understand wat ya fellow mad men talk and u kno y Bcuz u ar also a mad man
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 31-07-2011 12:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 31-07-2011 03:38 PM (13 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 31-07-2011 09:06 PM (13 years ago) (m) Sky and jossy, una won form union 4 hia? Abi una don forget where una dey do meeting? Anyway sha, one mad man talk say why im dey carry him load always, na becos him fit travel or change house anytime
Na only fit hear and understand wat ya fellow mad men talk and u kno y Bcuz u ar also a mad man gbam!!!!!!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-07-2011 09:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |