OPEN LETTER TO NEPA (Page 2)

Date: 18-12-2008 4:43 pm (16 years ago) | Author: Adams
1 [2] 3 4
- Samsong at 26-12-2008 03:34 PM (16 years ago)
(m)
this is to short! Grin Grin Grin Grin Grin
please add more
Posted: at 26-12-2008 03:34 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 28-12-2008 11:19 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 24-12-2008 10:35 PM
who tell u, na me teach ur teacher o
na me teach the teacher wey teach the teacher wey teach you Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 28-12-2008 11:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 02:20 PM (16 years ago)
(m)
if na true, why u no con know book na
Posted: at 28-12-2008 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:15 PM (16 years ago)
(m)
Cum dis letter is too long... But im try sha for im english wen im use take write am... Una sure sey NEPA officials go fit understand dis letter??? Im for use pidgin small...
Posted: at 28-12-2008 04:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:17 PM (16 years ago)
(m)
Make u help them interprete am now
Posted: at 28-12-2008 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:25 PM (16 years ago)
(m)
Dem tell u sey i be joseph the interpreter??? Abi na ne cuz am wen dem no take go skool??? Stop an ooh...
Posted: at 28-12-2008 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:29 PM (16 years ago)
(m)
but u know say dey no go fit read am na
Posted: at 28-12-2008 04:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 04:31 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 28-12-2008 02:20 PM
if na true, why u no con know book na
you know how many kpali (certificate) i don gather?
Posted: at 28-12-2008 04:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:33 PM (16 years ago)
(m)
For dt woman wey dey sell plantain for ur backyard abi
Posted: at 28-12-2008 04:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:37 PM (16 years ago)
(m)
D woman dey complain sey u dey owe her credit oooh... Segxi when u go pay her na??? u too dey buy tins credit sef... change ooh...
Posted: at 28-12-2008 04:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:40 PM (16 years ago)
(m)
No b my fault now,na my salary ur gofment dey chop and man must wack now, abi
Posted: at 28-12-2008 04:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:44 PM (16 years ago)
(m)
u be goverment worker... no wonder u deu type like pensioneer...
Posted: at 28-12-2008 04:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:49 PM (16 years ago)
(m)
So u want make I go open kemist,
Posted: at 28-12-2008 04:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 05:01 PM (16 years ago)
(m)
Noo... Make u no go spoil rezi market...
Posted: at 28-12-2008 05:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 05:03 PM (16 years ago)
(m)
So make u allow me arrange am here now, No worry I go ask my Oga for january
Posted: at 28-12-2008 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 05:05 PM (16 years ago)
(m)
U beta do...
Posted: at 28-12-2008 05:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 05:09 PM (16 years ago)
(m)
for sure na
Posted: at 28-12-2008 05:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 29-12-2008 06:50 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Samsong on 26-12-2008 03:34 PM
this is to short! Grin Grin Grin Grin Grin
please add more

lol
lmao
na wethin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-12-2008 06:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 29-12-2008 08:52 AM (16 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 29-12-2008 08:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- segxi at 29-12-2008 09:19 AM (16 years ago)
(m)
Huh?
Posted: at 29-12-2008 09:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions