Posted: at | |
| |||||
hmm ReplyI no fit shout Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ur joke no make sense. Dry joke ReplyTHE SIMPLE HEARTED GUY
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
that was a very dry joke, dude Reply
| |||||
Poster No be ya fault,,,,,,,,,,,,we all kno ya condition ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Who dry dis joke? See joke wey soak 4 water b4 posting, na im una come make am dry. Abeg i nor like dis rubbish. Reply
| |||||
hehehehe Reply
| |||||
Wetin dey make u laff? I dey ask question, u dey hia, dey hehehe Reply
| |||||
nonsense Reply
| |||||
I talk am say dis tin na nonsense but dey nor gree Reply
| |||||
Ok Reply
| |||||
Poster, So u mean say your mama dey wose you Papa too much! Sorry u hear e go better. But tell the man say i wan introduce am to a man wey dey work for Lever brothers so that e go gather enough Lever to use withstand your mama bashing. Sorry u hear. E go beta Reply
| |||||
O'boy, dat my mama go fit join una family 2geda beat una, d woman na former conductor. So nor take ram play. Reply
| |||||
shit Reply
| |||||
Heya! Poster, sorry o, u hear? Reply![]() Surprises make living worth-while. Lyf would be so boring without it, so, always be prepared 4 it.
| |||||
![]() I AM POZITIV3LY DIFF3R3NT...
| |||||
Quote from: omoladey on 4-08-2011 07:19 PM shit I AM POZITIV3LY DIFF3R3NT...
| |||||
make u go fine job do guy... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech