Confessions of an Ijaw kid (Page 6)

Date: 27-12-2008 6:51 am (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 27
- fengintin at 18-03-2009 06:55 PM (15 years ago)
(m)
Wetin b ur point kristy?You have a veri warped mind set,so na bcos u dey rampage oda blogs dats y u dey type swahili. . . . Abeg cari waka go kwazulu nantal joor. . . . Homosapien oshi ! ! @kristy
Posted: at 18-03-2009 06:55 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- omatseye at 18-03-2009 06:58 PM (15 years ago)
(m)
chie...
Posted: at 18-03-2009 06:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-03-2009 06:59 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: fengintin on 18-03-2009 06:55 PM
Wetin b ur point kristy?You have a veri warped mind set,so na bcos u dey rampage oda blogs dats y u dey type swahili. . . . Abeg cari waka go kwazulu nantal joor. . . . Homosapien oshi ! ! @kristy
noʎ ɹɐǝɥ ʇ,uɐɔ
¿ʎɐs noʎ pıp ʇɐɥʍ
Posted: at 18-03-2009 06:59 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 18-03-2009 07:00 PM (15 years ago)
(m)
chie....
Posted: at 18-03-2009 07:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-03-2009 07:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: fengintin on 18-03-2009 06:55 PM
Wetin b ur point kristy?You have a veri warped mind set,so na bcos u dey rampage oda blogs dats y u dey type swahili. . . . Abeg cari waka go kwazulu nantal joor. . . . Homosapien oshi ! ! @kristy
˙˙˙˙dn ʞɐǝds ǝsɐǝld noʎ uɐɔ
Posted: at 18-03-2009 07:01 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 18-03-2009 07:05 PM (15 years ago)
(m)
chie...mad kris....
Posted: at 18-03-2009 07:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fengintin at 18-03-2009 07:08 PM (15 years ago)
(m)
Kristy wetin hapen? Cat got ur tongue?
Posted: at 18-03-2009 07:08 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- stripod102 at 18-03-2009 08:40 PM (15 years ago)
(m)
No..na silly joker bite am for tongue...when e wan ...........
Posted: at 18-03-2009 08:40 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 18-03-2009 09:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: fengintin on 18-03-2009 06:15 PM
I no knw oo!! Na d problem wey person dey get if e buy chinese laptop.
Quote from: omatseye on 18-03-2009 06:18 PM
lol...i dey roll 4 sand sand...very funny....chinese keyboard
Quote from: fengintin on 18-03-2009 06:26 PM
No b d guy fault,he is addicted 2 second hand stuff! ! !


hehehehhehehehehehheheheheheheh

Posted: at 18-03-2009 09:41 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sillyjokker at 18-03-2009 10:02 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 18-03-2009 04:32 PM
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 01:07 PM
EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog.
And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
okay... bros u really try well well. you dey flex muscle with a lady.... listen no be by force to post coments on dis forum, now ask yourself dis, shey all comments or posts make sense to you.... we know say you dey try to make dis forum sweet, but not by hitting at people.... abeg try understand....

sillyjoker, abeg i sure say na play him dey play, abeg......

Thank you Kristian, don't mind this villiage champions( Tripod and one faceless no name newbie) that has just been brought to the city to learn trade... Angry... trying so hard to get on my nerve.

Posted: at 18-03-2009 10:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 08:58 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 18-03-2009 10:02 PM
Quote from: Kristiantus on 18-03-2009 04:32 PM
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 01:07 PM
EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog.
And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
okay... bros u really try well well. you dey flex muscle with a lady.... listen no be by force to post coments on dis forum, now ask yourself dis, shey all comments or posts make sense to you.... we know say you dey try to make dis forum sweet, but not by hitting at people.... abeg try understand....

sillyjoker, abeg i sure say na play him dey play, abeg......

Thank you Kristian, don't mind this villiage champions( Tripod and one faceless no name newbie) that has just been brought to the city to learn trade... Angry... trying so hard to get on my nerve.
see the guy now. na him work be dis:
Posted: at 19-03-2009 08:58 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 09:01 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 08:40 PM
No..na silly joker bite am for tongue...when e wan ...........
˙˙˙˙oooo noʎ ɹɐǝɥ ou ı 'ʞlɐʇ noʎ uıʇǝʍ Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2009 09:01 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 09:05 AM (15 years ago)
(m)
chie..i mind my business...
Posted: at 19-03-2009 09:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 09:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 09:05 AM
chie..i mind my business...
could this be you?
Posted: at 19-03-2009 09:07 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 09:10 AM (15 years ago)
(m)
i stil mind my business...u knw say i don roast u finished 4 ur mama fry pan remain 2 enter fire...hell preferable
Posted: at 19-03-2009 09:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 09:12 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 09:10 AM
i stil mind my business...u knw say i don roast u finished 4 ur mama fry pan remain 2 enter fire...hell preferable
¿ʎɐs noʎ pıp ʇɐɥʍ
Posted: at 19-03-2009 09:12 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 19-03-2009 09:12 AM (15 years ago)
(m)
una funny oh

Posted: at 19-03-2009 09:12 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 19-03-2009 09:14 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 19-03-2009 09:10 AM
i stil mind my business...u knw say i don roast u finished 4 ur mama fry pan remain 2 enter fire...hell preferable
ok my mama... she fine... how about your mama? is she still like this?
Posted: at 19-03-2009 09:14 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 19-03-2009 09:14 AM (15 years ago)
(m)
i stil mind my business.....
Posted: at 19-03-2009 09:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 19-03-2009 09:15 AM (15 years ago)
(m)
na ur mama b dat na...kristiantus...
Posted: at 19-03-2009 09:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 27