And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
Posted: at | |
And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
| |||||
We go c who time go finish 4 cafe na btw me n u, u neva knw anytin u tink say pple wey u c 4 ds forum na cafe dem dey browse? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 01:07 PM EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog. And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi? Local champion ... Strpod... Am I not calling somebody? Ok Oshisko 7.... Hear this, GWHY is a proud owner of his own laptop and a browser 2/47 in his crib... you dis unfortunate newbie with stinking, faulty English coming to represent your un-known self... where is my alsatian lemme deal with this non-entity? mcheeeeew! "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Alsa gini? ReplyNo waste ur time or dog na Bingo or Lucky u suppose send na. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Sillyjoker......1 forperson to use that kain username......na wori ohh,two,your english self to tite Reply"GWHY is a proud owner of his own laptop and a browser 2/47 in his crib" Na baba sala teach you english.Ok let me educate you.You install a browser on the system (laptop).But you as an individual surf the net.......not browse it.Becos 9ja ppledey talk say dem wan go browse no mean say na queens english Next time before you openyou indian mouth and shout LE HI,use spell check,,,Ok? G-REWIRE,you dissapoint me,you b my role model,but you come dey do kolabo,abi dat indain grl na your GF?E b lyk say she sabi your lapi colour sef,she dey talk am with confidence lyk say na you,im and dokubo dey KA KA togeda.....make una clean una yansh well ohhhhh....Niger never dry.
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 01:24 PM Sillyjoker......1 forperson to use that kain username......na wori ohh,two,your english self to tite "GWHY is a proud owner of his own laptop and a browser 2/47 in his crib" Na baba sala teach you english.Ok let me educate you.You install a browser on the system (laptop).But you as an individual surf the net.......not browse it.Becos 9ja ppledey talk say dem wan go browse no mean say na queens english Next time before you openyou indian mouth and shout LE HI,use spell check,,,Ok? G-REWIRE,you dissapoint me,you b my role model,but you come dey do kolabo,abi dat indain grl na your GF?E b lyk say she sabi your lapi colour sef,she dey talk am with confidence lyk say na you,im and dokubo dey KA KA togeda.....make una clean una yansh well ohhhhh....Niger never dry. Local Village teacher... go to the school in your village and display all this talent... its a terrible waste here... nobody needs it. "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Na so na Replygo ya village go misyarn 4 there mak dem stone u wit shit Village Headmaster@ fiditi Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 18-03-2009 01:50 PM Na so na go ya village go misyarn 4 there mak dem stone u wit shit Village Headmaster@ fiditi ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
I prefer teach una miscreants 4 hia.Silly indian,i knw say u wan sabi me,i don upload my pics specialy for you. Reply
| |||||
Wey d picture na?@ fiditi ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 18-03-2009 02:02 PM Quote from: Gwhy on 18-03-2009 01:50 PM Na so na go ya village go misyarn 4 there mak dem stone u wit shit Village Headmaster@ fiditi ![]() silly j, chilax ok, he's probably paranoid cus of d ijaw angle or something, d best thing to say to a newbie with nothing to say is nothing so fasshy him side.....gwhy, omoboy d day wey u stop to yab or pass or no comment or . i go cook lizard give u and omatseye chop ![]()
| |||||
I don stop 2day na,ask Sillyjokker. ReplySo baby boo hw na?@ iphie Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 01:07 PM EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog. okay... bros u really try well well. you dey flex muscle with a lady.... listen no be by force to post coments on dis forum, now ask yourself dis, shey all comments or posts make sense to you.... we know say you dey try to make dis forum sweet, but not by hitting at people.... abeg try understand....And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi? sillyjoker, abeg i sure say na play him dey play, abeg......
| |||||
Quote from: Gwhy on 18-03-2009 04:21 PM I don stop 2day na,ask Sillyjokker. So baby boo hw na?@ iphie i dey o, se u no miss me sha were silly j dey self
| |||||
passing and ... . coughing Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 02:28 PM I prefer teach una miscreants 4 hia.Silly indian,i knw say u wan sabi me,i don upload my pics specialy for you. oga, abeg mind your language.... abeg you. nobody be miscreant for here. and your comments no dey funny but dry... very very dry..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Chinekeme! ! ! See dis female man!kristy abi wetin b ur name,who put ur mouth 4 case?Why u no go put mouth wia dem dey talk abt jesus. . . Dis 1 wey ur collar b lyk fan blade.@kristiantus Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 05:05 PM Chinekeme! ! ! See dis female man!kristy abi wetin b ur name,who put ur mouth 4 case?Why u no go put mouth wia dem dey talk abt jesus. . . Dis 1 wey ur collar b lyk fan blade.@kristiantus but you dey faceless.... na you act face off abi u be John travota.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 18-03-2009 05:09 PM Quote from: fengintin on 18-03-2009 05:05 PM Chinekeme! ! ! See dis female man!kristy abi wetin b ur name,who put ur mouth 4 case?Why u no go put mouth wia dem dey talk abt jesus. . . Dis 1 wey ur collar b lyk fan blade.@kristiantus but you dey faceless.... na you act face off abi u be John travota.... ![]() ![]()
| |||||
what is goin on here?silence Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech