Reply |
una funny oh
 funny right? Posted: at 19-03-2009 09:19 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 09:21 AM (16 years ago) (m) get out...kristiantus... Posted: at 19-03-2009 09:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
get out...kristiantus...
shey your papa still dey live for here: Posted: at 19-03-2009 09:27 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
get out...kristiantus...
you don dey dumb now abi? ˙˙˙˙ɹ ǝ ǝ q u ɐ ɔ n ʍ ǝ ɥ s ı l o o ɟ Posted: at 19-03-2009 09:47 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 09:50 AM (16 years ago) (m) Kris dash omatshèpè smal brain 4rm ur chicken abeg
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 09:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kris dash omatshèpè smal brain 4rm ur chicken abeg
dat one no go work now..... e go better make i give am dat of fish.... uıɐɹq ɥsıɟ ǝʎǝsǝʇoɯo Posted: at 19-03-2009 09:53 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 09:57 AM (16 years ago) (m) Fish kè u wan mak im jump inside water drown?@ kris
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 09:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 10:03 AM (16 years ago) (m) look 2 big house boys.....wey dey use deir oga madam system...gwhy and kristiantus....stupid pikin Posted: at 19-03-2009 10:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fish kè u wan mak im jump inside water drown?@ kris
okay, make we use dat of monkey now..... Posted: at 19-03-2009 10:07 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 10:08 AM (16 years ago) (m) Who dash MONKEY BANANA@ omatshèpé
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who dash MONKEY BANANA@ omatshèpé
Posted: at 19-03-2009 10:12 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 10:14 AM (16 years ago) (m) who d monkey resember...pls let d house comment..GHWY OR KRITIANTUS Posted: at 19-03-2009 10:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No..na silly joker bite am for tongue...when e wan ...........
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 10:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EHHHHHHHHHH i force anm speak english....u sef dey talk scram? na wa oooo....se na all those local mogrel we u inherit from your great gran pa u wan send ?..............sorry ..i forget say u no sabi english.Mongrel na dog. And for u g-Rewire, why u no go retire, ur time don finish for cafe abi?
okay... bros u really try well well. you dey flex muscle with a lady.... listen no be by force to post coments on dis forum, now ask yourself dis, shey all comments or posts make sense to you.... we know say you dey try to make dis forum sweet, but not by hitting at people.... abeg try understand.... sillyjoker, abeg i sure say na play him dey play, abeg...... Thank you Kristian, don't mind this villiage champions( Tripod and one faceless no name newbie) that has just been brought to the city to learn trade...  ... trying so hard to get on my nerve. see the guy now. na him work be dis: HEHE!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 10:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i stil mind my business...u knw say i don roast u finished 4 ur mama fry pan remain 2 enter fire...hell preferable
ok my mama... she fine... how about your mama? is she still like this? OOOPPPSSS! SOOOO SCARY
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 10:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i stil mind my business...u knw say i don roast u finished 4 ur mama fry pan remain 2 enter fire...hell preferable
ok my mama... she fine... how about your mama? is she still like this? OOOPPPSSS! SOOOO SCARY  is she? Posted: at 19-03-2009 10:19 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 19-03-2009 10:20 AM (16 years ago) (m) who d monkey resember...pls let d house comment..GHWY OR KRITIANTUS
jamb questn luk ur profile pix luk d monkey na,wetin no replica
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 19-03-2009 10:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Striking resemblance... now, mmm who does this look like... lemme see...! I think I'd rather keep it to myself. hehe!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 10:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i stil mind my business...u knw say i don roast u finished 4 ur mama fry pan remain 2 enter fire...hell preferable
ok my mama... she fine... how about your mama? is she still like this? OOOPPPSSS! SOOOO SCARY  is she?  She definately is... Kris, where did you find her?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-03-2009 10:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |