So baby boo hw na?@ iphie
i dey o, se u no miss me sha
were silly j dey self
Silly j don go na,na me n am n som newbies dey here since A.M
Posted: at | |
Quote from: iphie on 18-03-2009 04:34 PM Quote from: Gwhy on 18-03-2009 04:21 PM I don stop 2day na,ask Sillyjokker. So baby boo hw na?@ iphie i dey o, se u no miss me sha were silly j dey self Silly j don go na,na me n am n som newbies dey here since A.M Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
who send u message Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 18-03-2009 05:30 PM Quote from: iphie on 18-03-2009 04:34 PM Quote from: Gwhy on 18-03-2009 04:21 PM I don stop 2day na,ask Sillyjokker. So baby boo hw na?@ iphie i dey o, se u no miss me sha were silly j dey self Silly j don go na,na me n am n som newbies dey here since A.M
| |||||
who is dis na? Reply
| |||||
Kristy,e b lyk say ur connection fast,na y u dey upload pics lyk dat,me na mobile i dey. . . . So u even get beta pics lyk dis u come use picture wey u wan take fill visa lottery form. . . .omatseye no mind am,wetin u xpect frm man wey dey bear kristy@kristiantus Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 05:51 PM Kristy,e b lyk say ur connection fast,na y u dey upload pics lyk dat,me na mobile i dey. . . . So u even get beta pics lyk dis u come use picture wey u wan take fill visa lottery form. . . .omatseye no mind am,wetin u xpect frm man wey dey bear kristy@kristiantus ˙˙uıʇuıƃuǝɟ ǝʞıl looɟ ɐ ɹoɟ ɹǝʍsuɐ ʇsǝq ǝɥʇ sı ʇuǝlıs
| |||||
U dey join lik bush meat(òya)@ fiditi ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
chie.... Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 18-03-2009 05:55 PM U dey join lik bush meat(òya)@ fiditi like dis one:
| |||||
chie...na gwhy b dis... Reply
| |||||
Me oya?Gwhy,na d tin wey funi pass wey u talk 2day. . . . Bt i wan ask,wetin join u wit kristy again,if na Sillyindian u dey bak,i go undastand. . . .y u dey harass me? Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 06:05 PM Me oya?Gwhy,na d tin wey funi pass wey u talk 2day. . . . Bt i wan ask,wetin join u wit kristy again,if na Sillyindian u dey bak,i go undastand. . . .y u dey harass me? ˙˙˙˙ɹǝpnol ʞɐǝds noʎ uɐɔ˙˙˙˙noʎ ɹɐǝɥ ʇ,uɐɔ ı
| |||||
what language is dis.... Reply
| |||||
I no knw oo!! Na d problem wey person dey get if e buy chinese laptop. Reply
| |||||
lol...i dey roll 4 sand sand...very funny....chinese keyboard Reply
| |||||
No b d guy fault,he is addicted 2 second hand stuff! ! ! Reply
| |||||
my eye don red....very sweet... Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 06:26 PM No b d guy fault,he is addicted 2 second hand stuff! ! ! ˙˙˙noʎ ɥɔɐǝʇ llıʍ ısıɥʇ uɹɐǝl oʇ ʇuɐʍ noʎ ɟı
| |||||
chie... Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 01:24 PM Sillyjoker......1 forperson to use that kain username......na wori ohh,two,your english self to tite i been think say you be computer guru...."GWHY is a proud owner of his own laptop and a browser 2/47 in his crib" Na baba sala teach you english.Ok let me educate you.You install a browser on the system (laptop).But you as an individual surf the net.......not browse it.Becos 9ja ppledey talk say dem wan go browse no mean say na queens english Next time before you openyou indian mouth and shout LE HI,use spell check,,,Ok? G-REWIRE,you dissapoint me,you b my role model,but you come dey do kolabo,abi dat indain grl na your GF?E b lyk say she sabi your lapi colour sef,she dey talk am with confidence lyk say na you,im and dokubo dey KA KA togeda.....make una clean una yansh well ohhhhh....Niger never dry. ˙˙˙sıɥʇ op ʇ,uɐɔ noʎ puɐ people go just dey lick dem mouth anyhow.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech