Ladies Fighting For D'banj: Polo Director, Obayuwana VS. UK Girl (Page 3)

Date: 25-09-2011 8:36 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6 7
- otagermo at 26-09-2011 09:41 AM (12 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmm! 30years......nothing dey inside her again....her engine may by now don waka teh teh.....no wonder she is using her fathers money to get what she want......why dis kind mumu bitches node come my way......chai....
Posted: at 26-09-2011 09:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- precious44 at 26-09-2011 09:45 AM (12 years ago)
(f)
i dey com
Posted: at 26-09-2011 09:45 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 10:00 AM (12 years ago)
(f)
 Huh? Shocked
Posted: at 26-09-2011 10:00 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- GOLDENMEDAH at 26-09-2011 10:04 AM (12 years ago)
(m)
Na den sabi
Posted: at 26-09-2011 10:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mikayla at 26-09-2011 10:06 AM (12 years ago)
(f)
Dont blame it on dbanj, blame it on the rich ladies who want to get married to a star.  dbanj is cute and rich not only that he is very famous so that is why all this ladies are after him. That na their own palava cos dem no think say them even old pass dbanj money is fortune and fame is good. Dbanj fcuk all and dump then look for one small babe marry. This ladies fighting for u are disgrace to womanhood........ Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-09-2011 10:06 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- boom20k at 26-09-2011 10:09 AM (12 years ago)
(m)
so na woman dey buy am shoe,he go con dey call himself KOKO MASTER.
Posted: at 26-09-2011 10:09 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- abbeyy74 at 26-09-2011 10:12 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: pbrowne89 on 26-09-2011 02:00 AM
He's not even all that..
handsome Wink
Posted: at 26-09-2011 10:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abbeyy74 at 26-09-2011 10:13 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: boom20k on 26-09-2011 10:09 AM
so na woman dey buy am shoe,he go con dey call himself KOKO MASTER.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-09-2011 10:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abbeyy74 at 26-09-2011 10:17 AM (12 years ago)
(f)
i just hope that Geneviev has heard and seen dis sha,she better be careful be4 some useless girls will tarnish her imagine that she has been working for days andnight.
Posted: at 26-09-2011 10:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gloxxy98 at 26-09-2011 10:24 AM (12 years ago)
(f)
na them sabi ooooooooooooooooo
Posted: at 26-09-2011 10:24 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- spicy_p at 26-09-2011 10:34 AM (12 years ago)
(m)
some babes too dey mumu dem self........what is so special abt dbanj?abi e dey do dat tin more den evry order person
Posted: at 26-09-2011 10:34 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Miss_precious at 26-09-2011 10:36 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: bosspopper on 26-09-2011 09:02 AM
Quote from: Miss_precious on 25-09-2011 08:47 PM
me no even know why dem or wetin dem dey fight for...Dbanj is not even good looking ignore tha fact that he might be a star....he is not much of a big deal abeg (no be hate oh)
Miss-precious u had better stop deceiving urself tell me which woman wouldn't want to have anything to do with someone like Dbanj???

a woman like me....trust me not every gurl wanna have someting to do with a star...expecially not a star like dbanj

Posted: at 26-09-2011 10:36 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cmionsisy at 26-09-2011 10:40 AM (12 years ago)
(m)
wad do tink 4gud 4stay 4bad 4go kokomasta ur time o no 2misuse am shaaaa
Posted: at 26-09-2011 10:40 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ebysco at 26-09-2011 10:47 AM (12 years ago)
(f)
wo b dis dbnj self wey person no go drink water keep cup for,  abi na bcos of the music? nobi em start am now and nobi em go stop am  abeg.
Posted: at 26-09-2011 10:47 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- brendivas at 26-09-2011 10:51 AM (12 years ago)
(f)
Buying love?
Posted: at 26-09-2011 10:51 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- malikdadon at 26-09-2011 10:55 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 25-09-2011 09:27 PM
Dat one na dere palaver. E no concern me




see talk...lik say u no luv D'banj....if na u ur fight go pass dis gal own
Posted: at 26-09-2011 10:55 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- virgineve at 26-09-2011 10:55 AM (12 years ago)
(m)
a fool at 30
Posted: at 26-09-2011 10:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- malikdadon at 26-09-2011 11:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Lynaminaj on 25-09-2011 09:28 PM
Ds gurls r crazy gush! Jennifer or wateva u cal yaself, u must b a solid fool n try stp buying things 4 guys cuz daz d only way u wl find a guy who appreciates U.



abeg leave dis yan......if na u, ur fight go pass dis 1....na bcos d'banj neva scope u.
Posted: at 26-09-2011 11:05 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- collinsE at 26-09-2011 11:15 AM (12 years ago)
(m)
i just de sorry for my girl Genevieve Nnaji 
Posted: at 26-09-2011 11:15 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- spicy_p at 26-09-2011 11:25 AM (12 years ago)
(m)
some babes self na mumu,wetin dey dbanj body wey una wan kill una self...........na wa ooooooooooo
Posted: at 26-09-2011 11:25 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7