Pass Posted: at 26-09-2011 02:53 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
me no even know why dem or wetin dem dey fight for...Dbanj is not even good looking ignore tha fact that he might be a star....he is not much of a big deal abeg (no be hate oh)
[/color][/b] D  i tire o Posted: at 26-09-2011 03:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
At 30 you are still fighting over a guy you know fully well is not ready to settle down. Wetin dey some girls head?
[/color][/b] Posted: at 26-09-2011 03:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
celmatador at 26-09-2011 03:38 PM (13 years ago) (m) jobless women...
Celmatador Posted: at 26-09-2011 03:38 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
doublevee at 26-09-2011 04:27 PM (13 years ago) (f) how that one take concern me? Posted: at 26-09-2011 04:27 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bahceerat at 26-09-2011 05:25 PM (13 years ago) (f) for me D'banj no be that kind handsome person nah though im try where dem 2baba dey, even Da prince fyn pass am Posted: at 26-09-2011 05:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kemygirl at 26-09-2011 05:26 PM (13 years ago) (f) nonsense Posted: at 26-09-2011 05:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
annkezs at 26-09-2011 05:46 PM (13 years ago) (f) Na them sabi make them fight kill themselves na their palava be that shikena Posted: at 26-09-2011 05:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ozowalu at 26-09-2011 06:11 PM (13 years ago) (m) Reply |
Hollandear at 26-09-2011 06:26 PM (13 years ago) (m) Chai! Anoda scape goat 4 D'banj...
I'm not Lucky, I'm Blessed. Posted: at 26-09-2011 06:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
me no even know why dem or wetin dem dey fight for...Dbanj is not even good looking ignore tha fact that he might be a star....he is not much of a big deal abeg (no be hate oh)
[/color][/b] As if you will not date him if he ask you out? you are the one who is not Beautiful and you are saying Dbanj is not good luck are you more beautiful than Geni or even the ladies fighting for him?? silly talk. D  i tire o Does of you that say Dbanj is not worth fighting for must be nut. Rich girls even fight for a normal guy not to talk of Dbanj a local and international super star. And for all the girls are that are not married who among you will refuse to date Dbanj if he ask you out. Don’t even lie bcos u are dating a guy who is not up to his standard. Posted: at 26-09-2011 07:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Go get somebody and dust him up for yourself Posted: at 26-09-2011 07:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tellyy1122 at 26-09-2011 07:33 PM (13 years ago) (f) jenny,you've been played Posted: at 26-09-2011 07:33 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ziya at 26-09-2011 07:34 PM (13 years ago) (m) na gals wahala Posted: at 26-09-2011 07:34 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
yusufgiwa at 26-09-2011 07:46 PM (13 years ago) (m) AT LEAST THE BODY THAT D'BAND GET IS THE SAME WITH MY OWN ,HE TRAVEL ALL OVER I DID, HE GET THE CHAIRMAN FOR UNDERGROUND, ME TOO GET NA. WHY THOSE LADIES DONT COME FOR ME . AT LEAST ME GO GET THEIR TIME WELL THAN THE WAY DAPO GO DO . STRUGLE CONTINUE LADIES. GOOD LUCK Posted: at 26-09-2011 07:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I LOVE MY GIRL Posted: at 26-09-2011 07:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I TRUST MY GUY NA phyuk LEVE Posted: at 26-09-2011 08:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
interpo77 at 26-09-2011 08:02 PM (13 years ago) (m) o boy see money, dbanj, i know u ma guy, chop n clean mouth, oliver twist, u go dey still look for another one Posted: at 26-09-2011 08:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 ..u girls shud come fight over me i need such fun  i can handle u all in peace okey? come now not wen am a star u start fightin 2rip were u did nt sow or fight to ocupy a space u dnt know how it came about..... IDIOTS Posted: at 26-09-2011 09:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
money attracts money Posted: at 26-09-2011 10:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |