ifykl at 27-10-2011 10:16 PM (13 years ago) (m) Guy you try but there are many good tins to do wt money dis kind cars no be 4 9ja roads and again kidnappers go soon put eyes in your way bcs d kind money wey u dey call 4dis cars n ur mall no be sml, any how congratulations Posted: at 27-10-2011 10:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 28-10-2011 09:51 AM (13 years ago) (f) Hmmm see machine...congrats my guy. Posted: at 28-10-2011 09:51 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 28-10-2011 10:16 AM (13 years ago) (m) carry go bro, notin do you!!! Posted: at 28-10-2011 10:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this bros dey kill me ooooooo.... Posted: at 29-10-2011 02:04 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 29-10-2011 10:14 AM (13 years ago) (f) Jim Iyke, hope sey you dey save ooo, because i no wan make you come beg me money tomorrow oooo, so you better eat with five finger not with ten.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 29-10-2011 10:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
swtnok1 at 31-10-2011 11:24 PM (13 years ago) (m) Abeg, wetin EFCC dey wait 4 wey dey neva dclare dis guy wnted??? Jim iyke, enjoy na ur tym... Posted: at 31-10-2011 11:24 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
This one spare part go dey for market so? congrts
i dey well well. Posted: at 31-10-2011 11:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
AlphaOscar at 3-11-2011 04:37 PM (13 years ago) (m) I love that ride. well done me too i go buy my own wen i get money
Abbi, money good oh Posted: at 3-11-2011 04:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 ;DGod is always with you o we thank God for you........ Posted: at 4-11-2011 03:16 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
wow good one bro Posted: at 9-11-2011 01:43 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
osasu83 at 13-11-2011 01:07 AM (13 years ago) (m) Nice car but price inflated. D car cost less dan 2milion becos I just google it And also that car is not meant 4 9ja road so jim it's a wast of ur scam earn money Posted: at 13-11-2011 01:07 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nnamdibolt at 13-11-2011 06:10 AM (13 years ago) (m) na una u dey chop so suit urself. Posted: at 13-11-2011 06:10 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cindyhull at 13-11-2011 12:09 PM (13 years ago) (f) If you ain't riddin' right, then you ain't acting right. Now let's see who tops Iyke on that one. Pheww lovin' this guy's flow... Posted: at 13-11-2011 12:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cindyhull at 13-11-2011 12:14 PM (13 years ago) (f) Lol...that was right on point Posted: at 13-11-2011 12:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 13-11-2011 02:00 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 13-11-2011 02:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
you are making nigeria to look big outside,iluminate well when the sun shine on you but don,t steal and don,t cheat Posted: at 13-11-2011 04:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 24-06-2012 06:45 PM (12 years ago) (m) hmmmm.. Posted: at 24-06-2012 06:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ngfineface at 3-09-2015 01:06 PM (9 years ago) (f) Ugly, expensive and not worth it Posted: at 3-09-2015 01:06 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |