while pouring water, his wife suddenly bashed in, seeing the acid bottle beside him, asked his man
Woman; "Honey what is that?
Hustler: "I want to die na nii.........., I have tried killing myself through knife and rope but he no be small thing....no i dey wait for you to check if this one go work for my body"
Woman: oh oh... why you no kill yourself self since... make we know d people wey remain for ground self.
Man; what!... sad and astonished!!
Woman (respnse rapidly): Wetin be ah...! No be so so fumble you go dey fumble to everybody wey one help you, say you get millions in your account...now u no get shi shi die....you no wan die..abeegi make u die better....because children self don dey kill demself for backyard!
Delta Man (Hustler):

Posted: at | |